lirik lagu wetin no good – idahams
[intro]
my baby
you do me wetin no good oh
wetin no good oh
my shawty
you do me wetin no good oh
wetin no good oh
(hot idahams)
[verse 1]
i jam this baddie for pool party
she getti vibes and she sabi
na so we come turn to paddi oh
she getti bobo but i be bestie (i be bestie)
she sabi the thing
if the girly hold you, you go testify
[chorus]
my baby
you do me wetin no good oh
wetin no good oh
my shawty
you do me wetin no good oh
wetin no good oh
[post*chorus]
ah, ah, ah, ah, ah, ah see kele
ah, ah, ah, ah, ah, ah wahala dey
ah, ah, ah, ah, ah, ah see kele
ah, ah, ah, ah, ah, ah wahala dey
[verse 2]
see body
na cocacola shape she carry
the girl fitty k!lly somebody
baby abegi you put it on me
annointing
see body
na cocacola shape she carry
the girl fitty k!lly somebody
baby abegi you put it on me
annointing
[chorus]
my baby
you do me wetin no good oh
wetin no good oh
my shawty
you do me wetin no good oh
wetin no good oh
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu rosenstolz › lirik lagu beisse mich – rosenstolz
- kumpulan lirik lagu blu bone › lirik lagu let you know / 2018 – blu bone
- kumpulan lirik lagu praso › lirik lagu até virar pó – praso
- kumpulan lirik lagu tom petty and the heartbreakers › lirik lagu money becomes king (2018 remaster) – tom petty and the heartbreakers
- kumpulan lirik lagu marcelina › lirik lagu nie chcę już – marcelina
- kumpulan lirik lagu joey cool › lirik lagu one, two – joey cool
- kumpulan lirik lagu dalida › lirik lagu alabama song – dalida
- kumpulan lirik lagu molly hatchet › lirik lagu edge of sundown – molly hatchet
- kumpulan lirik lagu heatwave › lirik lagu central heating – heatwave
- kumpulan lirik lagu cantoverbo › lirik lagu se contasse – cantoverbo