
aanu - ijaya lyrics
as i dey sleep i dey wake oh
me know say no be my work oh
me just want thank you for blessing
i just dey grind with no stressing
i just want to do some dupe ni
mo mo pe won fe mi
ota o ri mi
tori awon ko lo da mi
wait oh
money come through my way oh
the blessings come through my day oh
that’s why me i want say oh
me i want say oh
aanu morigba lowo olorun
aanu morigba ye ye ye
i just want to say baba oh
e ma se baba oh
for the money and life
for the blessings the juice and ice
i just want to say baba oh
e ma se baba oh
e ma se eh ye ye eh ye ye
won ni ko se dupe o ko
so mo pe o go
so many things dey for this world
walahi o por
so many men wey dem don fall
oh my god
but oluwa lo gbe wa ro
se bi won ni kan wa sa mi lo jo si
o wan se faari
boya lo mo pe eni loluwa
lo lohun gbogbo
wait oh
money come through my way oh
the blessings come through my day oh
that’s why me i want say oh
me i want say oh
aanu morigba lowo olorun
aanu morigbe ye ye ye ye
i just want to say baba oh
e ma se baba oh
for the money and life
for the blessings the juice and ice
i just want to say baba oh
e ma se baba oh
e ma se eh ye ye eh ye ye
i just want to say baba oh
e ma se baba oh
for the money and life
for the blessings the juice and ice
i just want to say baba oh
e ma se baba oh
e ma se eh ye ye eh ye ye
oh oh oh
realest ijaya
Random Song Lyrics :
- elefante - el tiger lyrics
- el despilfarro - alcolirykoz lyrics
- rola cola - menor menor lyrics
- better times ahead - wonder the boy lyrics
- bittersweet - rob cavestany lyrics
- cause my baby says it's so - dick powell lyrics
- sick disease - flaw lyrics
- leap of faith - the little stevies lyrics
- юность (youth) - polnalyubvi lyrics
- ubani lo? - okay wasabi lyrics