lirik lagu aanu – ijaya
as i dey sleep i dey wake oh
me know say no be my work oh
me just want thank you for blessing
i just dey grind with no stressing
i just want to do some dupe ni
mo mo pe won fe mi
ota o ri mi
tori awon ko lo da mi
wait oh
money come through my way oh
the blessings come through my day oh
that’s why me i want say oh
me i want say oh
aanu morigba lowo olorun
aanu morigba ye ye ye
i just want to say baba oh
e ma se baba oh
for the money and life
for the blessings the juice and ice
i just want to say baba oh
e ma se baba oh
e ma se eh ye ye eh ye ye
won ni ko se dupe o ko
so mo pe o go
so many things dey for this world
walahi o por
so many men wey dem don fall
oh my god
but oluwa lo gbe wa ro
se bi won ni kan wa sa mi lo jo si
o wan se faari
boya lo mo pe eni loluwa
lo lohun gbogbo
wait oh
money come through my way oh
the blessings come through my day oh
that’s why me i want say oh
me i want say oh
aanu morigba lowo olorun
aanu morigbe ye ye ye ye
i just want to say baba oh
e ma se baba oh
for the money and life
for the blessings the juice and ice
i just want to say baba oh
e ma se baba oh
e ma se eh ye ye eh ye ye
i just want to say baba oh
e ma se baba oh
for the money and life
for the blessings the juice and ice
i just want to say baba oh
e ma se baba oh
e ma se eh ye ye eh ye ye
oh oh oh
realest ijaya
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu lil a lik › lirik lagu getaway – lil a-lik
- kumpulan lirik lagu secret eyes › lirik lagu talking under water – secret eyes
- kumpulan lirik lagu ley skeletonn › lirik lagu 00:00 – ley skeletonn
- kumpulan lirik lagu pat barrett › lirik lagu praise upon praise (live) – pat barrett
- kumpulan lirik lagu sharoo › lirik lagu natural – sharoo
- kumpulan lirik lagu push kings › lirik lagu sunday on the west side – push kings
- kumpulan lirik lagu glass house point › lirik lagu creatures – glass house point
- kumpulan lirik lagu banni basyishar › lirik lagu fest love – banni basyishar
- kumpulan lirik lagu 77birrd › lirik lagu no limit – 77birrd
- kumpulan lirik lagu ro ransom › lirik lagu synthesizer – ro ransom