lirikcinta.com
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu loyalty pain grief – inf kastro and el socrates

Loading...

if loyalty na woman i no want meet am
if loyalty na woman na delilah e no get heart
it’s been a while a seen a real n*gga
so i take a look at the mirror
and i see my demons my death and future
i know they coming for me i no fit say i no get rival
rambo knife and 48 laws of power
brutah brutah south south bounty hunter
i fit die for you my brother
i fit k!ll for you my brother
that your brother get another brother
wey know wetin dey go on in your life up and under
they saying how can i be this so clean i came from the gutter
i comot food from lion mouth give am to a sheep
made bullies apologize to a neek
if the earth na for the meek
this sh*t na cow i go milk
and i go milk
and i go milk
i go milk

shе was heartless
she had my soul and took it all for grantеd
she shattered it and swept under the carpet
now i’m attracted to the dark like it was magnet, she was so heartless
and he was heartless
he tried to k!ll my ego but no success
he tired cause my aura overpowered his
i fantasise bout putting daggers where his heart is, and make him heartless
privileges are invincible to those who have them
if i say you be my guy you be my guy till death
talk behind me i burn the bridge no regret
my guy dey fight for his life i dey para dey vex
i no want pick any call i no want see text
pancho let them in left him on hospital bed
i no want bro i no want guys i no want friends
i no need your help go help yourself

tired of feeling tired
late nights been getting later
liars forever liars
evidence never shape up
triads forever triads
in search of something greater
sire of your desire
enemies never strangers
in the night i heard the coldest story ever told
an infidel that is in search of both his crown and throne
was once a little kid who love and joy was all he showed
they ripped his heart out now brutality is all he knows

lirik lagu lainnya :

YANG LAGI NGE-TRENDS...

Loading...