lirik lagu northern love story – isah (us)
she ask which schalaams dey text you
i start dey stammer like u are the best boo
she said i heard that girls just dey try set you
i said dey trying but it’s not like i don ex you
last last i no de carry last
my first love too no de carry last
check backa na she de carry p-ss
and if we talking bout her brain she no de carry cl-ss
so oya ki shiga mota
i’d drive u crazy toh ki shiga mota
jal-b– gang muna da kudi
in kina jin dadi walahi zan yi dahankali
na northern love with a southern mindset
but religious differences i swear i no dey mind sef
see the girl is exposed but her parents are still traditional
so dem de make decisions wey just dey irrational
hausa boy with gidi swag listens to high life
throw in a christian background now that’s the highlight of my life
i look different i walk different
sometimes dey think yoruba the way that i talks different my hausas decent
so dem de yarn am say make she try keep the distance
dem dey try persuade am to forget bout my existence
it’s getting tense so dem enroll am for dubai
just so she could date a muslim but she still dey feel me die
a couple years distance and time don change the control
the boy don grow don dey spit game like a console
a couple exes and accounts is filled with o’s
a couple models dey d checklist and strippers we love d poles
isah na bad guy so she’s hearing through the grapevine
but still the furthest thing from perfect like the drakes line
and pride no allow both of them to send a text
and when she hearing how he making girls ex she start dey vex
haba her feelings no dey go
and i swear i be the opposite my feelings no dey show
u doing good and i’m happy to know
i’m doing good and you happen to know you know
time dey p-ss but memory never fades
just like the hour gl-ss the sand go still remain
it’s a shame that ur parent see the bigger picture
and the picture is just a frame a with n-gga witcha
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu mondo cozmo › lirik lagu mercy – mondo cozmo
- kumpulan lirik lagu expand the mind › lirik lagu raptitude – expand the mind
- kumpulan lirik lagu alam detwah › lirik lagu easy – alam detwah
- kumpulan lirik lagu larkin poe › lirik lagu danger angel – larkin poe
- kumpulan lirik lagu asbestose › lirik lagu taler et sprog – asbestose
- kumpulan lirik lagu andrea di giovanni › lirik lagu i’ll take care of myself – andrea di giovanni
- kumpulan lirik lagu erby › lirik lagu early morning – erby
- kumpulan lirik lagu audiogate › lirik lagu farväl, farväl – audiogate
- kumpulan lirik lagu micu prinzz › lirik lagu cosmopolitan (sachy) 2018 – micu prinzz
- kumpulan lirik lagu tom robinson › lirik lagu connecticut – tom robinson