lirikcinta.com
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu so cold – itizjayr

Loading...

verse 1
see i dey go go
steady on a slow mo
u see me dey bounce well well
shata wale me no hance well well
me i dey grow grow
steady on a slow mo
me i no see well well
pour water for my head well well

chorous
im so cold oh oh oh oh oh oh oh oh
cover me with some cloth o o o oh
shawdy im so cold oh oh oh oh oh oh oh oh
cover me with some cloth o o o oh
with some cloth o o o oh e yeh e
verse 2
he get jazz that your jazz
we you do me so
i no dey run for the lovе
wey you give me so
i just dеy shayo , i dey mental
as you see me so
hey
he geti jazz that your jazz
we you give me so
i no dey run for the love
wey you give me so
i just dey shayo , i dey mental
as you see me so
ebelebe this your love ,sentimental
as you dey call my body
baby yes sir
as i dey move
baby closer
e con dey do me for body
like ateta

chorous
and im so cold oh oh oh oh oh oh oh oh
cover me with some cloth o o o oh
shawdy im so cold oh oh oh oh oh oh oh oh
cover me with some cloth o o o oh
with some cloth o o o oh e yeh e
and im so cold uho uho uho ah ah
cover me with some cloth uhhhh ah
shawdy im so co *o *o *o *o *old oh
cover me with your cloth uho ah ah e yeh

hook
ebelebe (belebe belebe)
ebelebe uho ho (belebe belebe)
ebelebe uho ah (belebe belebe)
ebelebe nbelebe uho ah (belebe belebe)

ebelebe uho ah (belebe belebe)
ebelebe nbelebe uho ah (belebe belebe)
ebelebe uho ahi ah ah ah (belebe belebe)
ebelebe uho ah (belebe belebe)

ebelebe nbelebe (belebe belebe) oh ah
ebelebe uho ah ah (belebe belebe)
ebelebe nbelebe nbelebe nbelebe uho ah ah

outro
cover me with some cloth
cover me with some cloth
cover me with some cloth

cold

lirik lagu lainnya :

YANG LAGI NGE-TRENDS...

Loading...