lirik lagu fine wine – its_mr_z
[intro: mr. z]
you know
you know i gat this girl on my mind
you dey okay?
yeah i got her but, but i don’t really know
[pre*chorus]
fine wine
fine wine
[verse 1: mr. z]
girl make you dance make you slow whine
loving everything girl i can’t lie
girl you make my heart go
tinger linger linger
girl abeg no stop
love the way that you move
your body on me
baby make you gimme love o
[chorus: mr. z]
my fine wine
girl you are mine, fine wine
my fine wine
girl you are mine, fine wine
[verse 2: tеddy hits
girl you be the one way bе sunlight
give you everything in the moonlight
the way you dey whine no be savage
say you carry
girl you package
oh no
girl no leave me solo
ah ah ah
you make me kolo
i i i
i wanna follow
no no no
n0body but you
[chorus: mr. z]
my fine wine
girl you are mine, fine wine
my fine wine
girl you are mine, fine wine
my fine wine
girl you are mine, fine wine
my fine wine
girl you are mine, fine wine
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu vali miron › lirik lagu bun venit în z5 – vali miron
- kumpulan lirik lagu danny robas דני רובס › lirik lagu ani ba habayta – אני בא הביתה – danny robas – דני רובס
- kumpulan lirik lagu elastinen › lirik lagu toiset samanlaiset – elastinen
- kumpulan lirik lagu cryogene › lirik lagu сильвана (sylvanas) – cryogene
- kumpulan lirik lagu benny sings › lirik lagu melissa davis – benny sings
- kumpulan lirik lagu lord sko › lirik lagu pimp socks – lord sko
- kumpulan lirik lagu e m b e e rapper › lirik lagu flex – e.m.b.e.e. (rapper)
- kumpulan lirik lagu flavio › lirik lagu liebe & sim karten – flavio
- kumpulan lirik lagu q 47 swe › lirik lagu my life – q.47 (swe)
- kumpulan lirik lagu lil krystalll › lirik lagu мой черёд (my turn) – lil krystalll