lirikcinta.com
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu gbege – ivory blue

Loading...

[intro]
ah !
oshe oshe oshe blue oshe starness

[verse 1: ivory blue]
as i burst inna the place
i see that kelle for one corner just dey frown her face
as soon as we exchange gaze
i never talk one talk two she don dey whyne her waist for me
and then she whisper in my ear say
you don enter

[chorus: ivory blue]
gbege, gege, gbege, ti gege
gbege, ti gege
starness you don enter gbege
gbege, gege ti gege
gbege, ti gege

[verse 2: ivory blue]
i hear say you dey draw so i wan chop your ogbono
girl i no go mind o if you give me kokoro
me i no go waste time i just wan put me kponono
she say papi don’t rush say na you nakie my gongon
tell am say she don enter
[chorus: ivory blue]
gbege, gege, gbege, ti gege
gbege, ti gege
folake you don enter
gbege, gege , gbege, ti gege
gbege, ti gege
halima you don enter
gbege, gege, gbege, ti gege
gbege, ti gege
kafaya you don enter
gbege, gege, gbege, ti gege
gbege, ti gege

[verse 3: ivory blue]
wetin you dey find na him you go see
e no dey sokoto e dey within
e dey my shokoto e dey my jeans
e passie condo e passie stick
wetin you dey find na him you go see
e no dey sokoto e dey within
e dey my shokoto e dey my jeans
e passie condo e passie stick

gbege, gege, gbege, ti gege
gbege, ti gege
gbege, gege, gbege, ti gege
gbege, ti gege

[outro: ivory blue]
ah !
oshe oshe oshe blue oshe starness

lirik lagu lainnya :

YANG LAGI NGE-TRENDS...

Loading...