lirik lagu hold on – iyanya
[verse 1]
oh girl i know how you dey feel
that kind feeling you dey feel
na the same way wey i dey feel
but we no come sure if it be real
i know you wan chop banku
boy i need beloma daku
honey its a critical situation
very tempting association
[pre*chorus]
chukwuma, rebeka, euugina she thief your man
and if person fit to take your man
i’m sorry to say that he is not your man
wetin be your own be your own
if no be your own leave am alone
we take it one step at a time
we go get there some where some how
[chorus]
hold on
when e enter
you go feel am
make you no rush this girl
hold on
when e enter
you go feel am
hold on
when its inside
you go feel am
make you no rush this girl
[verse 2]
take your time you know
love be like russian roulette you know
i know say your time dey go
but that no mean say romance be true love
oh baby take your time you know
girl i swear when i hold you na there you go know
for now lets chill as we proceed na there you go know
[pre*chorus]
chukwuma, rebeka, eugina
she thief your man
and if person fit to take your man
i’m sorry to say that he is not your man
wetin be your own be your own
if no be your own leave am alone
we take it one step at a time
we go get there some where some how
[chorus]
hold on
when e enter
you go feel am
make you no rush this girl
hold on
when e enter
you go feel am
hold on
when its inside
you go feel am
make you no rush this girl
[verse 3]
take your time you know
love be like russian roulette you know
i know say your time dey go
but that no mean say romance be true love
oh s*xy girl toh bad
e go sweet if you no rush
you know i’m tempted to touch oh
[chorus]
hold on
when e enter
you go feel am
make you no rush this girl
hold on
when e enter
you go feel am
hold on
when its inside
you go feel am
make you no rush this girl
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu boomdabash › lirik lagu radio revolution – boomdabash
- kumpulan lirik lagu hugh masekela › lirik lagu marketplace – hugh masekela
- kumpulan lirik lagu silkk the shocker › lirik lagu we love this game – silkk the shocker
- kumpulan lirik lagu jarren benton › lirik lagu get a load of me – jarren benton
- kumpulan lirik lagu far from brooklyn › lirik lagu echoes – far from brooklyn
- kumpulan lirik lagu slush the villian › lirik lagu for my thugs – slush the villian
- kumpulan lirik lagu rustlah › lirik lagu chasing planes, where i’m going – rustlah
- kumpulan lirik lagu patsy cline › lirik lagu shoes – single version – patsy cline
- kumpulan lirik lagu jars › lirik lagu бытие на нож (stab the existence) – jars
- kumpulan lirik lagu alabanzare › lirik lagu vengo a ti, jesús – alabanzaré