
love & trust - iyanya lyrics
mad ohh
original
i let bygones be bygones
’cause i no wan use my gun
i thought you were the right one
oh well i guess i was wrong
you dey always give me stories
but na you wey i dey high like kpoli
and everybody told me
i go dey form agidi eh
strong head e no good oh
na only ke dey feel my pain right now
i thought you were here to stay
had it been i know
strong head e no good oh
na only me dey feel my pain right now
i thought you were here to stay (stay)
na love i love
na trust i trust
(na lovе i love, na trust i trust, na love i love)
na lovе i love
na trust i trust oh
na love i love oh
na trust i trust oh
na love i love
na trust i trust
but e land me for c*n*l
do my head like say photo
na from clap wey dance dey start
na love i love
na trust i trust
but e land me for c*n*l
do my head like say photo
na from clap wey dance dey start
wetin i no do for you
cut off all my girls for you
got me feeling like fool, i’m confused, is this you?
wetin i go do for you
sha bi di bi di du
sha da da da da da da da
oh da da da
strong head e no good oh
na only ke dey feel my pain right now
i thought you were here to stay
had it been i know
strong head e no good oh
na only me dey feel my pain right now
i thought you were here to stay (stay)
na love i love
na trust i trust
(na love i love, na trust i trust, na love i love)
na love i love
na trust i trust oh
na love i love oh
na trust i trust oh
Random Song Lyrics :
- si me adelanto - dub g (dubskillaz) lyrics
- coffee ‒ beabadoobee - scruffpuppie lyrics
- awkward rap - collegehumor lyrics
- risengrød - birthe neumann lyrics
- marry me - 有華 (yuka) (jpn) lyrics
- 잠수 (dive) - kidξl (south korea) lyrics
- tres amigas - lyanno lyrics
- f up - iso8ragin lyrics
- love (club remix) - inna lyrics
- something special about my baby - clarence reid lyrics