lirikcinta.com
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu love & trust – iyanya

Loading...

mad ohh
original

i let bygones be bygones
’cause i no wan use my gun
i thought you were the right one
oh well i guess i was wrong
you dey always give me stories
but na you wey i dey high like kpoli
and everybody told me
i go dey form agidi eh

strong head e no good oh
na only ke dey feel my pain right now
i thought you were here to stay
had it been i know
strong head e no good oh
na only me dey feel my pain right now
i thought you were here to stay (stay)

na love i love
na trust i trust
(na lovе i love, na trust i trust, na love i love)
na lovе i love
na trust i trust oh
na love i love oh
na trust i trust oh
na love i love
na trust i trust
but e land me for c*n*l
do my head like say photo
na from clap wey dance dey start
na love i love
na trust i trust
but e land me for c*n*l
do my head like say photo
na from clap wey dance dey start

wetin i no do for you
cut off all my girls for you
got me feeling like fool, i’m confused, is this you?
wetin i go do for you
sha bi di bi di du
sha da da da da da da da
oh da da da

strong head e no good oh
na only ke dey feel my pain right now
i thought you were here to stay
had it been i know
strong head e no good oh
na only me dey feel my pain right now
i thought you were here to stay (stay)

na love i love
na trust i trust
(na love i love, na trust i trust, na love i love)
na love i love
na trust i trust oh
na love i love oh
na trust i trust oh

lirik lagu lainnya :

YANG LAGI NGE-TRENDS...

Loading...