lirik lagu story story – iyanya
story story lyrics
oh oh it’s iyanya
omo no come whine me with your story o
story story ah
and if you don’t talk talla hold it o
story story ah
omo no come load me i no be lorry o
story story ah
and if you say you got talla show it o
story story ah
oh my god i’m going crazy i’m going crazy
for the things i’m hearing daily l’m hearing daily
all to god i give the glory l give the glory
cos i’m getting on a daily
they are feeling me
they believe in me eh
it’s a melody melody
it was meant to be eh
make we summarize abeg our story don dey long
my story don dey long
owo labawa super story don dey here
my story don dey long
owo mi ni eje na n’kamin lo
my story no dey long
up to way o lo lo lo lo еh
this my lady want to dance she want to dance
and shе want to take a chance to take a chance
baby let me hold your hand l hold your hands
please involve me in your plans involve me in your plans
you are beautiful you’re so beautiful eh
you give me melody give me melody
i love you fine girl your story no dey long
your story no dey long
and when you dance you make me fall in love
my story no dey long
i like to say i like the way you break it down
show dem how you run eh e
baby eh i’m in love with you eh
bo lo yago
you too dey tey for my bus stop
bo lo yago
before your tire go puncture
bo lo yago
you too dey tey for my bus stop
bo lo yago
musical taliban number1 oya
my friend na money rule this world
if anything dey sup money go solve them all
no dey vex say i too love money eh
eni towo n ya logungbe
bo lo yago
you too dey tey for my bus stop
abo oro lama’n so f’omoluabi
tomo ba l’opolo re a jeun lo
iwo riwo riwo riwo ma
iwo riwo riwo riwo ma
i want to rock you s*xy mama
i want to rock you s*xy mama
iwo riwo riwo riwo ma
iwo riwo riwo riwo ma
baby eh o te shan te o o
omo no come whine it with your story o
story story ah
and if you don’t talk talla hold it o
story story ah
omo no come load me i no be lorry o
story story ah
and if you say gat talla show it o
story story ah
story story ah
story story ah
story story ah
story story ah
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu hazte lapon › lirik lagu maravillas de la insuficiencia – hazte lapón
- kumpulan lirik lagu sfdk › lirik lagu pompa – sfdk
- kumpulan lirik lagu nothingnowhere › lirik lagu f0rtune_teller – nothing,nowhere.
- kumpulan lirik lagu genesis › lirik lagu fading lights (live at knebworth festival, 2nd august 1992) – genesis
- kumpulan lirik lagu catherine ribeiro 2 bis › lirik lagu les fées carabosses – catherine ribeiro + 2 bis
- kumpulan lirik lagu lp rambo › lirik lagu dam – lp rambo
- kumpulan lirik lagu sam black church › lirik lagu coma – sam black church
- kumpulan lirik lagu chloe bari › lirik lagu say it – chloe bari
- kumpulan lirik lagu hollow hand › lirik lagu one last summer – hollow hand
- kumpulan lirik lagu diegeaux › lirik lagu maybelline (acoustic version) – diegeaux