lirik lagu peru cover – izzyboygold
izzyboy i’m bigger than
(hmmmm para)
i don’t want no problem
if i’m on my own
baby no de jones me
if you’re in my room
girl you do have a answer, anytime you flew with no answer
i’ve been calling you my baby on my phone
(para)
peru (jo jozi) para para
chidinma na new scammer
chidinma causing palava
ohhh hmmmm ah ah
make i tire my kpoli ooh
(make i tire my kpoli ooh)
make e take me to heaven
oluwa gimme the money
make i spoil my mummy
wo ni won wa mi
wo ni won wa mi
i’m in san francisco jamming
wo ni won wa mi
wo ni won wa mi
i just flew in from miama
peru para peru pere para
i’m loooo
even peru don de para
let me go
take the dor
let mе feel this song while i’m chilling
shawty wanna serve mе with her puna
but she been no know, i de see her with another
you know i saw you
inna peru bedroom
bending shaking your big bumbum
standing shaking your big bumbum
oooooh
peru para para
chidinma na new scammer
chidinma causing palava
ohhhh hmmmm ah ah
wo ni won wa mi
wo ni won wa mi
i’m in san francisco jamming
wo ni won wa mi
wo ni won wa mi
i just flew in from miama
peru para peru pere para
i’m looooo
even peru don de para
make i tire my kpoli ooh
(make i tire my kpoli ooh)
make e take me to heaven
oluwa gimme the money
make i spoil my mummy
mykah
na chimaroke mix am
chimaroke
.
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu darren isaiah › lirik lagu free from death pt. 1 – darren isaiah
- kumpulan lirik lagu smag › lirik lagu mon reuf – smag
- kumpulan lirik lagu murda b › lirik lagu go dumb – murda b
- kumpulan lirik lagu sanjana nuwan bandara › lirik lagu don’t kill my vibe – sanjana nuwan bandara
- kumpulan lirik lagu code10 › lirik lagu nosikzamorozhen – code10
- kumpulan lirik lagu kidd snooze › lirik lagu spitting poison – kidd snooze
- kumpulan lirik lagu meeff › lirik lagu города (cities) – meeff
- kumpulan lirik lagu denzel cheng › lirik lagu don’t be shy – denzel cheng
- kumpulan lirik lagu kenzal › lirik lagu wasn’t me – kenzal
- kumpulan lirik lagu shadead › lirik lagu moon – shadead