lirik lagu ogologo – j-weezy (joshua obodo)
ouh ye
itʼs j*weezy naa
every morning when i wake
i dey say a little prayer to my maker
make i go farther make i no waver
hit the road brotherman i see you later
yeah yeah
and when i puff one for the road
money be the only thing on my radar
if you wan dey front i go lay back
all the evil wey dem do me i no pay back
hmm too many things for the head omo
i get many many stories i go tell omo
but iʼm tryna get lit tonight
tryna get lit tonight
and for the gbedu i be ogologo
i dey clear my head like bolololo
na the update we dey follow lolo
and iʼve been on a low low low
ouu i be ogologo
na the update we dey follow lolo
i dey clear my head like bolololo
bolololo
ooooohh
yeeeee
ooooooh
yeeeeeee
i no dey want make n0body dey stress me
ordinary things donʼt impress me
so many reasons why god dey bless me
itʼs alright if you no dey get me ahn ahn
and oo
yeah you see yeah we always on the road
no time to dey stop we dey go
i pray make your grace dey follow me
abinibi yato si ability
and for the days iʼm excited
when iʼm in my zone my visions aligning
e be the ones you trust dey turn back on you
disappointed never surprised
too many things for the head
e fit to make man dey vex
finna get it off my chest
but iʼm tryna get lit tonight
tryna get lit tonight
and for the gbedu i be ogologo
i dey clear my head like bolololo
na the update we dey follow lolo
and iʼve been on a low low low
ouu i be ogologo
na the update we dey follow lolo
i dey clear my head like bolololo
bolololo
ooooohh
yeeeee
ooooooh
yeeeeeee
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu missing texture › lirik lagu on sunday – missing texture
- kumpulan lirik lagu the shaky hands › lirik lagu we will rise – the shaky hands
- kumpulan lirik lagu the pains of being pure at heart › lirik lagu zombie zoo – the pains of being pure at heart
- kumpulan lirik lagu maria parrado › lirik lagu quien cambia soy yo – maria parrado
- kumpulan lirik lagu super junior › lirik lagu one more time (otra vez) (sj ver.) – super junior
- kumpulan lirik lagu fortnite awesome parodys › lirik lagu golden scar – fortnite awesome parodys
- kumpulan lirik lagu queris › lirik lagu shadow – queris
- kumpulan lirik lagu ouija macc › lirik lagu galoshes – ouija macc
- kumpulan lirik lagu negative xp › lirik lagu champion – negative xp
- kumpulan lirik lagu kerry livgren › lirik lagu smoke is rising – kerry livgren