lirik lagu toxic – j-weezy (joshua obodo)
oh na na na
yeah yeah
itʼs j*weezy naa
mystro eh na
olamakulama yebo
she say anywhere wey i go she go follow bí gbormor gbormor (eyeh o ahn panana)
nkan to ba fe shey ko shey lor ahn we go dey alright
(we go dey alright ahn ahn)
every night we dey fight (ge ge)
you dey gbangban my head (eh eh)
you dey migirimor
she dey migirimor
every night we dey fight (ge ge)
you dey gbangban my mind (eh eh)
you dey migirimor
she dey migirimor
mystro shugar
hahan uju
everything we do on a low
i dey hear am for outside (uju)
nothing wey u wan tell me
itʼs the last time (swear itʼs gon be the last time)
i want to believe you (oloun)
i want to but not today
she dey crack my dvd
itʼs like my heart is leaving me
gominor she be pdp
she dey bash my dignity
fi ori ko bi ti finidi
jagaban she be apc ha
every night we dey fight (ge ge)
you dey gbangban my head (eh eh)
you dey migirimor
she dey migirimor
every night we dey fight (ge ge)
you dey gbangban my mind (eh eh)
you dey migirimor
she dey migirimor
she dey crack my dvd
itʼs like my heart is leaving me
gominor she be pdp
she dey bash my dignity
fi ori ko bi ti finidi
jagaban she be apc ha
every night we dey fight (ge ge)
she dey gbangban my head (eh eh)
you dey migirimor
she dey migirimor
every night we dey fight (ge ge)
you dey gbangban my mind (eh eh)
you dey migirimor
she dey migirimor
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu ducko mcfli jace › lirik lagu cruisin – ducko mcfli & jace
- kumpulan lirik lagu billy milligan › lirik lagu до последнего врага (until the last enemy) – billy milligan
- kumpulan lirik lagu tedy andreas › lirik lagu casablanca – tedy andreas
- kumpulan lirik lagu rishab calyanakoti › lirik lagu no views – rishab calyanakoti
- kumpulan lirik lagu donnie › lirik lagu nog 1 – donnie
- kumpulan lirik lagu perpleks › lirik lagu perpleks – perpleks
- kumpulan lirik lagu kmfdm › lirik lagu shock – kmfdm
- kumpulan lirik lagu marvindakid › lirik lagu might cop a jag (marvindakid remix) – marvindakid
- kumpulan lirik lagu martina di nardo › lirik lagu windows – martina di nardo
- kumpulan lirik lagu the fall › lirik lagu touch sensitive – the fall