lirikcinta.com
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu bad blood – jachi

Loading...

you stab me for back and smile for my face
you still dey vex when i give u small sp*ce
if na u tell me wetin u go do
shey u go dey with who no like u
instead i go keep enemy for my home o
makachukwu i rather dey alone
to sleep with u is f*ckin dangerous
cuz i can feel the bad blood between us

eh eh eh eh eh eh eh
eh eh eh eh eh eh eh
eh eh eh eh eh eh eh
i can feel thе bad blood bеtween us
eh eh eh eh еh еh eh
eh eh eh eh eh eh eh
eh eh eh eh eh eh eh
i can feel the bad blood between us
the second u comot for my place
you left footprints wey i no fit trace
buh as ur plan no work with mr who
now u run back to ur mugu mumu
patient dog go chop big bone
so i must wait for who be my own
even though ur face no too look serious
still i can feel the bad blood between us

eh eh eh eh eh eh eh
eh eh eh eh eh eh eh
eh eh eh eh eh eh eh
i can feel the bad blood between us
eh eh eh eh eh eh eh
eh eh eh eh eh eh eh
eh eh eh eh eh eh eh
i can feel the bad blood between us

bad blood bad blood bad blood eh
i can feel it between us aha
shoutout to my niga cashmilli aha
and my boss too
am out

lirik lagu lainnya :

YANG LAGI NGE-TRENDS...

Loading...