lirik lagu jeje – jah bless
jeje lyrics
olomi o i want to tell you a story now no be story o
all you have to do say it you don’t have to do lawulawu
all you have to do jeje you don’t have to do lawulawu
you get your money you dey spend am by yourself
you get your baby you dey love am by yourself
you get your moro you dey do by yourself
you carry your olosho you dey nack am by yourself
all you have to do is jeje you don’t have to do lawulawu
all you have to do is jeje ou don’t have to do lawulawu
you get your money you dey spend am by yourself
you get your baby you dey love am by yourself
you get your moro you dey roll am by yourself
you carry your olosho you dеy nack am by yourself
jeje blеss me for real a olowo laye ba ni la
**** so wella why don’t you patronise
you know waja ibere lo ma ri
oku sibi kan abuku loma kan
ologbon dori eja mu afi omo sho won loba gbe wa lomo lo
awon eleri bu coca cola ni won won kuro loju kan
i give god the glory i dey on my lane no story
on gbowo mi eyin alakori
all you have to do is jeje you don’t have to do lawulawu
all you have to do is jeje you don’t have to do lawulawu
you get your money you dey spend am by yourself
you get your baby you dey love am by yourself
you get your moro you dey make am by yourself
you carry your olosho you dey nack am by yourself
all you have to do is jeje you don’t have to do lawulawu
all you have to do is jeje you don’t have to do lawulawu
you get your money you dey spend am by yourself
you get your baby you dey love am by yourself
you get your moro you dey make am by yourself
you carry your olosho you dey nack am by yourself
eni buru mo lomo araye kirakita o dola efi eni ta ba fi fun
emi lo lowo emi mom o bin sen jaye mo mo bose wun mi eyen o de kan aye
kilo kan e tin bag be olosho meta abi mo gbe losho me jo
sebi moti bawon dajo asiko mi ni eje kin ko owo alajo
efa agbeje mowo efi ara yin bale ke lo se jeje
e so agbeje mowo efi ara buruku balle ko ya lo sempe
oun ton dun mi lokan ju lopo o bo sen se mi lokan emi lo mo o
all you have to do is jeje you don’t have to do lawulawu
all you have to do is jeje you don’t have to do lawulawu
you get your money you dey spend am by yourself
you get your baby you dey love am by yourself
you get your moro you dey make am by yourself
you carry your olosho you dey nack am by yourself
all you have to do is jeje you don’t have to do lawulawu
all you have to do is jeje you don’t have to do lawulawu
you get your money you dey spend am by yourself
you get your baby you dey love am by yourself
you get your moro you dey make am by yourself
you carry your olosho you dey nack am by yourself
jeje jeje jeje jeje jeje jeje jeje jeje jeje jeje jeje jeje
ibere lo ma ri jeje jeje jeje jeje jeje
sho ro omo to ba se ******** don don ni ko lasiko to ma fi jaiye
jaiye jaiye jaiye ori e ma woju uche
eba sabada musical caliba number one ****
all you have to do is jeje you don’t have to do lawulawu
all you have to do is jeje you don’t have to do lawulawu
you get your money you dey spend am by yourself
you get your baby you dey love am by yourself
you get your moro you dey make am by yourself
you carry your olosho you dey nack am by yourself
abami eda
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu boondawg aron shox › lirik lagu pay day – boondawg & aron shox
- kumpulan lirik lagu maxy million › lirik lagu homies 4 life in sofia – maxy million
- kumpulan lirik lagu this holy virus › lirik lagu beautiful star – this holy virus
- kumpulan lirik lagu mutoid man › lirik lagu melt your mind – mutoid man
- kumpulan lirik lagu hazeng › lirik lagu hva med nå da? – hazeng
- kumpulan lirik lagu marilina bertoldi › lirik lagu órbita de adiós – marilina bertoldi
- kumpulan lirik lagu jeremy zucker › lirik lagu flying kites – jeremy zucker
- kumpulan lirik lagu sean benjamin › lirik lagu hypnotized – sean benjamin
- kumpulan lirik lagu pouya boobie lootaveli › lirik lagu rey mysterio (remix) – pouya & boobie lootaveli
- kumpulan lirik lagu re education camp › lirik lagu lesson 3: path to success – re-education camp