lirikcinta.com
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu champion – jahboy wizy

Loading...

eheyi, ehe eh, ehe, jahboy eheyi (teni alade) ehe eh, (wonane) ehe, eh eh eh
chale make i tell you now wetin wey my eyes don see for the street my brother life ino be easy oh
chale make i tell you now wetin wey my eyes don see for the street my brother life ino be еasy oh

but still am a champion yeah no matter what i keep on moving on yeah
you know am a champion yеah no matter what i keep on moving on yeah eh eh

always on my grind i dey hustle (hustle) never look no body never trusting (trusting) , every body talking but they capping (capping) when i get the money then they hurting (hurting)
i wanna be the best am never joking (joking), always keep my head above the ocean (ocean), i don’t wanna lose so am focused (focused), always on my grind never low cost (low cost) eh eh eh

chale make i tell you now (tell you) wetin wey my eyes don see (tell you) for the street my brother life ino be easy oh (yeah)
chale make i tell you now wetin wey my eyes don see for the street my brother life ino be easy oh

but still am a champion yeah (yeah yeah) no matter what i keep on moving on yeah (you know am a champion)
you know am a champion yeah (yeah yeah) no matter what i keep on moving on yeah (ne me dzo ke me va)

no be say i dey talk too much look into my eyes you go see who talk , many people gone to dey look cool jobs , every thing i do say i do too much
how to get the money be the matter always on my hustle make i shatta, say they want to see me under water so i dey my lane i never suffer
cause life no be easy, every body pray for your season, wetin i do make you free me , why you dey hate for no reason eh eh
life no be easy, every body pray for your season, wetin i do make you free me , why you dey hate for no reason eh eh

you know am a champion yeah (you know am a champion, yeah am a champion) no matter what i keep on moving on yeah (you know am a champion)
you know am a champion yeah (yeah am a champion) no matter what i keep on moving on yeah (you know am champion,)
ne me dzo ke me va, eh

lirik lagu lainnya :

YANG LAGI NGE-TRENDS...

Loading...