lirikcinta.com
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu chairman – jahrdel

Loading...

itunexxx
jahrdel!!
mad vibes
i no come here to suffer
when my people dey cashout o
i no come here to do yes sir
when my mate na the chairman o
i no come here to suffer
when my people dey cashout o
i no come here to do yes sir
when my mates na the chairman
me i gas be chairman(chairman)
oga(oga)
odogwu(odogwu)
igwe(igwe)
me i gas be chairman(chairman)
oga(oga)
odogwu(odogwu)
igwe(igwe)
me i gas bе chairman(chairman)
oga(oga)
odogwu(odogwu)
igwe(igwe)
me i gas bе chairman(chairman)
oga(oga)
odogwu(odogwu)
igwe(igwe)
oh lord
oh lord abeg
as i dey work and i dey pray
make i getti money pass dangote
oh lord
i no come to suffer
as i dey work
make i getti money pass otedola
i no come here to suffer
when my people dey cashout o
i no come here to do yes sir
when my mate na the chairman o
i no come here to suffer (suffer)
when my people dey cashout o
i no come here to do yes sir
when my mates na the chairman
me i gas be chairman(chairman)
oga(oga)
odogwu(odogwu)
igwe(igwe)
me i gas be chairman(chairman)
oga(oga)
odogwu(odogwu)
igwe(igwe)
me i gas be chairman(chairman)
oga(oga)
odogwu(odogwu)
igwe(igwe)
me i gas be chairman(chairman)
oga(oga)
odogwu(odogwu)
igwe(igwe)
me i gas be
me i gas be
me i gas be
chairman
i just wan be chairman
i just wan be odogwu
i just wan be
i just wa be
i just wan be chairman
i just wan be chairman
i just wan be odogwu

lirik lagu lainnya :

YANG LAGI NGE-TRENDS...

Loading...