lirik lagu mama mia (feat. joeboy) – jaido p feat. joeboy
shopla
p
yes
e ayy ayy, baby yo
girl i know you carry something (kúrò n’bẹ)
wey dey give me energy (energy)
baby shey you cover me?(tell me shey you cover me?)
baby you go chop my money
i know your bill is all on me(on me)
girl you know you’re all i need(oh girl you know you’re all i need)
eh, eh, mama mia
tell me how to live at your
eh, mama mia
you’re my medicine, mama mia
i no go like to bother you
but i go like
make you dey call me brother(yes)
pe mi l’òrukọ’
fà mí n’irun gbọn
oreke, my darling
she call me àgbàyà
pe mi l’òrukọ’
fà mí n’irun gbọn (fà mí n’irun gbọn)
oreke, my darling (joeboy pon deck)
she tell me, nakwana
i really wish that i get to you
so you go relieve my p
be like say you no believe, say
wetin i get, electrical eh
i get money for my pocket
and i wanna be your socket o
make your barca jam my bonnet o
girl i’m just being honest, oh*uh*oh
mama mia, tell me how to live at your, eh
mama mia, you’re my medicine
mama mia, i no go like to bother you
but i go like make you call me brother
pe mi l’òrukọ’
fà mí n’irun gbọn
oreke, my darling
she call me àgbàyà
pe mi l’òrukọ’ (oh oh)
fà mí n’irun gbọn (fà mí n’irun gbọn)
oreke, my darling
she tell me, nakwana
du*du*du*du*du ah ah
it’s stg
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu noahui › lirik lagu rack on me – noahui
- kumpulan lirik lagu the moviegoers › lirik lagu azalea – the moviegoers
- kumpulan lirik lagu caba laciga rainer › lirik lagu máš duši jako mercedez – čaba laciga, rainer
- kumpulan lirik lagu gods of fire › lirik lagu hanukkah gone metal – gods of fire
- kumpulan lirik lagu kevin kazi › lirik lagu solar symbol – kevin kazi
- kumpulan lirik lagu specii › lirik lagu banii – specii
- kumpulan lirik lagu dawnrooney27 › lirik lagu boyfriend material* – dawnrooney27
- kumpulan lirik lagu cooltime kids › lirik lagu part of your world – cooltime kids
- kumpulan lirik lagu ikilem › lirik lagu geçemem senden – ikilem
- kumpulan lirik lagu soul junk › lirik lagu good as dead – soul-junk