lirik lagu outside – jamari
yedunno!
jamari
intro
chorus:
me i getty people wey go die for me
shayo on a low ,do dance for me
247 dem gon ride for me
ah been feeling jiggy just dey find money
early in the morning…who knock for me
ah been taking chances …that’s enough for me
but me i wan’ go outside
me i wan’ go outside
me i wan go outside
hook:
nanana (nananano)
av been going places day & night just to get the owooo
(get the owoo )
body looking nice every time but dem no fit to cope.(cope)!
flow so sicker ,hot to the chest like liquor
bad man u can never
bad man they can never
bad man theycan never
verse1
fatima dey call me,dey eye me gon ,shey na money she want!
my people dey call me dey syke me gon ,u must to pick thea call!
you feeling the melody,dance to my song,u must to shake by force
i no go pray for downfall,i no go let anoda man come …come dey dull nnnn
you know owoo no go fit to disappoint you
no be everybody wey go fit 2 understand you
jaiye jaiye making money issa must ooo ( issa must oo)
chorus :
me i getty people wey go die for me
shayo on a low ,do dance for me
247 dem gon ride for me
ah been feeling jiggy just dey find money
early in the morning…who knock for me
ah been taking chances …that’s enough for me
but me i wan’ go outside
me i wan’ go outside
me i wan go outside
hook : nanana (nananano)
av been going places day & night just to get the owooo
(get the owoo )
body looking nice every time but dem no fit to cope.(cope)!
flow so sicker ,hot to the chest like liquor
bad man u can never
bad man they can never
bad man theycan never
bridge:(nibo! sare! soke!) jamari!
hook:
nanana (nananano)
av been going places day & night just to get the owooo
(get the owoo )
body looking nice every time but dem no fit to cope.(cope)!
flow so sicker ,hot to the chest like liquor
bad man u can never
bad man they can never
bad man theycan never
outro:jamari
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu cornelis vreeswijk › lirik lagu balladen om den nya äktenskapslagen – cornelis vreeswijk
- kumpulan lirik lagu scardust › lirik lagu shards – pt i: birds – scardust
- kumpulan lirik lagu something and the whatevers › lirik lagu private helicopter – something and the whatevers
- kumpulan lirik lagu simple minds › lirik lagu utopia – simple minds
- kumpulan lirik lagu keith phelps › lirik lagu intro / maybe – keith phelps
- kumpulan lirik lagu ezekielssings › lirik lagu light ft.leibe – ezekielssings
- kumpulan lirik lagu russa › lirik lagu imperatriz – russa
- kumpulan lirik lagu graham bright › lirik lagu fiji – graham bright
- kumpulan lirik lagu de lux › lirik lagu love is a phase – de lux
- kumpulan lirik lagu alphadna › lirik lagu faded – alphadna