lirikcinta.com
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu the way – james akuta

Loading...

(james akuta)
oh no oh….
oh no o……
i swear e no funny at all at all
the rich getting richer poor getting poor n poor
i hear say na dem god call
na dem be the bridge between us and god

everyday dem scare us with h-ll
dem take our money their family dey live well
our children can’t even get bread
dey fly around with their owns for private jet

next year we go vote for dem again
we fight and k!ll ourselves for them in vain
na 5k we sell the future, tell me are we sane?
then after a few months we cry again

the only thing we ever get na fake promise
dem dash us change we start to dey sing praises
dey steal us dry yet we no dey ever fit notice
deep down we know we don’t want this

(tee grace)
one time for the n-gga wey sabi
two times for the man wey sabi
i pray for a better nation, a better system
a better government, a better nation
god you dey hear our voice
you dey hear our cry
you dey hear our voice
you dey hear our cry

one time for the n-gga wey sabi
make e come save us
make u come save us o
we don tire for this struggle
we don tire for this nation

we dey pray for peace
we dey pray for joy
we dey pray for peace
while our brothers dey die for north
dem no care about us…….

lirik lagu lainnya :

YANG LAGI NGE-TRENDS...

Loading...