lirik lagu show dem – jay mün
hook:
oya make we show dem, tell them
say na we be the coolest
jekalo make i show you something
see all we do is win every contest
daga nan har gabas
yanma har kudu
see baba god dey for we side o
so tell them day na we be the coolest
verse :
i no dey high no dey drink nothing fun missing
na the truth i dey talk i no dey fear pesin
you can ask at my block i’m a cool pesin
this is food for your thought make u learn lesson
see i ball in the spirit
and am higher than ceilings
see the flesh i be k!lling
its the life i be living
they say we christian boys no dey fun to chill with
then they go look for someone else to sin with
if it ain’t about the word make you clear jor
see i’m filled with his praiz like adejoh
when we step on the stage its an encore
gospel rappers doper than the rest of them jor
ever seen the cool kids
we dey speak in tongues
never in the movies
we dey cast demons 2x
hook:
oya make we show dem, tell them
say na we be the coolest
jekalo make i show you something
see all we do is win every contest
daga nan har gabas
yanma har kudu
see baba god dey for we side o
so tell them day na we be the coolest
verse:
church boys be the illest
we the fun guys
we be like water for fridge
we dey turn ice
we steady getting higher
like the pump price
e be like leicester win the league
you dey surprise ?
coolest kid me i dine with a holy host
when we drink with my guys its a holy toast
see the word of the lord is a daily dose
when you take it you’re filled with the holy ghost
see this world bad o
make you melo melo
this life no fair o
no be yelo yelo
when you hear the shout o
make you selo selo
want to be like us o
make them celo celo x 2
hook:
oya make we show dem, tell them
say na we be the coolest
jekalo make i show you something
see all we do is win every contest
daga nan har gabas
yanma har kudu
see baba god dey for we side o
so tell them day na we be the coolest
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu bz dnk › lirik lagu stilen – bz (dnk)
- kumpulan lirik lagu ski mask the slump god › lirik lagu get geeked – ski mask the slump god
- kumpulan lirik lagu sehabe › lirik lagu yak denizi – sehabe
- kumpulan lirik lagu wilson pickett › lirik lagu get me back on time, engine number 9 (pt. 1 & pt. 2) – wilson pickett
- kumpulan lirik lagu loud forest › lirik lagu out of my head – loud forest
- kumpulan lirik lagu ngot › lirik lagu mèo hoang – ngọt
- kumpulan lirik lagu tread lightly › lirik lagu northbound – tread lightly
- kumpulan lirik lagu manuel roland › lirik lagu the first time – manuel roland
- kumpulan lirik lagu melodykaze › lirik lagu go cosmic – melodykaze
- kumpulan lirik lagu slug † christ › lirik lagu it’s not that simple – slug † christ