lirik lagu angelina – jay voice
waaa waa waa waaa aaa
ooh yeah
see they call me jayvoice
see me now
let me tell you what i’m feeling now
you’re the girl
girl of my dream
no de lie
other girls them de eye me
other boys them de fight me
away
promise no one fee take you away
from me
promise i will always love you
till the end of time
i will never let you cry
girl i promise i will never let you cry
i will never make you sad
mе i no fee wait o
still i go wait o
i hate to de wait o
for you i go wait o
girl i fee am
the way you dе shake am
angelina
jo je ka rira
you are queen
you are conqueror
gir you conquer my heart
her beauty so natural
cos she conquer my heart
girl you sweet like agbalumo
her backside oke olumo
na you i wan see lojojumo
iso kuso awon no’mo
girl i’m a player
me i no de play again
girl i’m here to stay
jeka rira angelina
i de feel am
me i no fee wait o
still i go wait o
i hate to de wait o
for you i go wait o
girl i fee am
the way you de shake am
angelina
jo je ka rira
promise i will always love you
till the end of time
i will never let you cry
girl i promise i will never let you cry
i will never make you sad
girl i’m a player
me i no de play again
girl i’m here to stay
jeka rira angelina
i de feel am
me i no fee wait o
still i go wait o
i hate to de wait o
for you i go wait o
girl i fee am
the way you de shake am
angelina
jo je ka rira
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu john stewart › lirik lagu moonlight dream – john stewart
- kumpulan lirik lagu rasmus roimela › lirik lagu right in front of us – rasmus roimela
- kumpulan lirik lagu atow › lirik lagu последняя станция (end station) – atow
- kumpulan lirik lagu majin wav › lirik lagu something i never told you – majin wav
- kumpulan lirik lagu maktkamp › lirik lagu bøddel – maktkamp
- kumpulan lirik lagu heinz rennhack helmut krauss klausjurgen wussow › lirik lagu die glocken notre dames – heinz rennhack, helmut krauss & klausjürgen wussow
- kumpulan lirik lagu kid lords › lirik lagu geeked – kid lords
- kumpulan lirik lagu ciclone produtora › lirik lagu acústico luazul #1 – ciclone produtora
- kumpulan lirik lagu nicky odessa › lirik lagu hotel of love – nicky ødessa
- kumpulan lirik lagu the dead daisies › lirik lagu judgement day – the dead daisies