lirikcinta.com
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu time & day – jaygreen

Loading...

time and days
demma unto chase
friends family

demma own the place
anytime of time
we are run this race
why ya call my phone
when ya don′t know yet
every time of of the day
that i want to yatch
any time of the day that i day
place that i dey
friends family
na dem thatta dey
and the friends that call that they craze
tell me say you know how they chase
anytime of day that dem craze
friends family and dem know that we dey
same side of the place dem raise we
any time of the day that we grinding
everything okay and we chasing
chasing, chasing, chasing

i dey as i dey man i give thanks
one day everything alright
been dey see friends dem wey dey chop life
smile smile smile we dey hug life
every day thinking dey chop life
all the time for stu we dey on light
everything all cool we dey chop life
everything all good we dey alright

aye
chatta chatta bamboo men
many of them dem kaku hands
what you see demma kaku friends
still demma strong demma go campaign
men like we demma sha foe fence
men like we omo ten toes strong
what you see omo phantom them
gotta stay on grind
no be today we be say don dey chase
anytime of day we dey on this race
friends family demma on this chase
pam
thatta thing
dem wanna come cool them
dem wanna come with their concubine
nothing wey happen wey we no conquer
i conquer
so you know my team gotta stay ten toes strong
chasing

i dey as i dey man i give thanks
one day everything alright
been dey see friends dem wey dey chop life
smile smile smile we dey hug life
every day thinking dey chop life
all the time for stu we dey on light
everything all cool we dey chop life
everything all good we dey alright

lirik lagu lainnya :

YANG LAGI NGE-TRENDS...

Loading...