lirik lagu colours – jaywillz
(gbedu dey here)
call me rollboy, ah…
(shuga)
i lose myself when you do your shako
girl you don enter okpolo o
all of my money i spend am for you
my love i give it to you oo
girl i’m in love with the peace you give
like me i kiss canada
in all that you do, you give me fever o
na you wey i dey for your domot
come make i give you comfort
carry you girl for trolley o
inside supermarket
girl i’m in love with your color
na wetin you put for your kpomo
the way you dey sweet me i don’t know
ohh ohh ohh ah
anyday
rainy*day
no dulling moment in your life girl
sunny day
happy day
sad day
holiday ooh
everyday ooh
oh waa waaoh
rainyday
everyday ooh
i hold your hand till 9 to 5 girl
anyday oh
sunny day oh
holiday oh
sey i go leave you dey whine
good or bad we die here
pray my pocket no dry
cos i go spend on you
girl
girl do galala
who’s your mama
who’s your mama
she go need thumbs up
cos watin dem do with 5million
you get am naturally, ooh
na you wey i dey for your domot
come make i give you comfort
carry you girl for trolley o
inside supermarket
girl i’m in love with your color
na wetin you put for your kpomo
the way you dey sweet me i don’t know
ohh ohh ohh ah
anyday
rainyday
sunny day
no dulling moment in your life girl
happy day
sad day
holiday ooh
everyday ooh
rainyday ooh
i hold your hand till 9 to 5 girl
anyday oh
sunny day oh
holiday oh
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu miki imai › lirik lagu sayonaraの行方 – miki imai
- kumpulan lirik lagu locs us › lirik lagu pray on it – locs (us)
- kumpulan lirik lagu 7edi › lirik lagu carhartt (valley girls) – 7edi
- kumpulan lirik lagu og gernaux › lirik lagu platin baguette – og gérnaux
- kumpulan lirik lagu ecco plus 척맨슨 › lirik lagu goodbye – ecco plus 척맨슨
- kumpulan lirik lagu sladana kosutic › lirik lagu oj dušane, oj miloše – slađana košutić
- kumpulan lirik lagu saimalik777 › lirik lagu wassupwityabro – saimalik777
- kumpulan lirik lagu friedrich › lirik lagu wochentageflow – friedrich
- kumpulan lirik lagu durkey › lirik lagu not a killer – durkey
- kumpulan lirik lagu angsty camboyz revenge › lirik lagu attention – angsty camboyz revenge