lirik lagu bush baby – jeffex
jeffex
cruising ’round town in a best life kurumarage
shey u wan chill the fresh life
you gats to soji
no dull me no dull me
all my friends get money o
she want me you gat me
me i no here for dull o
shey u balling the fresh life
hustle don pay me o
no dull me no dull me
all my friends get money
wire wire
wire ro se
ramanjago
no need change
ha mo ti mo’yon l’aye mi
mo ma gbara s’aye me
ogologo
ologo rainbow
oshapropro
i know i know you know
ko se ni body to ma riro riro
spicy lo se beat o
all i want na love
love and peace and unity
nai i want fans o
nai i want for winning team
jah bless ja ona
ja bless ja hustle
ja bless ja ona
jah bless ja ona
ja bless ja hustle
ja bless ja ona
oluwa bami shey i know sey u get time o
you know i want the pay i want to live my life o
me i want to dance poko lee for yard o
zanku ko gbe body e o
zanku ko gbe body e o
my god make i no give up make i just vibe (unlimited vibe o)
e be like sey na seeking job make i
just dey give dem vibe (unlimited vibe o)
my own make i no give up make i just vibe (unlimited vibe o)
e be like sey na seeking job make i
just dey give dem vibe (unlimited vibe o)
hey nama hear this song now
hey nama hear this song now
hey nama hear this song now
hey nama hear this song now
see me balling hard now
getting money no dey hard now
any money anyhow now
pressing b*tton no dey hard now
see me balling hard now
getting money no dey hard now
any money anyhow now
pressing b*tton no dey hard now
cruising ’round town in a best life kurumarage
shey u wan chill the fresh life
you gats to soji
no dull me no dull me
all my friends get money o
she want me you gat me
me i no here for dull o
shey u balling the fresh life
hustle don pay me o
no dull me no dull me
all my friends get money
wire wire
wire ro se
ramanjago
no need change
ha mo ti mo’yon l’aye mi
mo ma gbara s’aye me
ogologo
ologo rainbow
oshapropro
i know i know you know
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu unconxious › lirik lagu 2005 – unconxious.
- kumpulan lirik lagu ana diaz › lirik lagu simma själv – ana diaz
- kumpulan lirik lagu jarod › lirik lagu gossbo – jarod
- kumpulan lirik lagu bobby barnett › lirik lagu you’re getting better – bobby barnett
- kumpulan lirik lagu nanocs1 › lirik lagu freestyle con flow – nanocs1
- kumpulan lirik lagu kill the vultures › lirik lagu spare parts – kill the vultures
- kumpulan lirik lagu niggichelsea › lirik lagu tokyo kvartal – niggichelsea
- kumpulan lirik lagu cloud › lirik lagu just a dream – cloud.
- kumpulan lirik lagu slowtide › lirik lagu young love – slowtide
- kumpulan lirik lagu i remember 2006 › lirik lagu berlin – i remember 2006