lirikcinta.com
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu godfather – jelo lee

Loading...

* intro:
eh yeah yeah yeah!
bad man ualreadyknow o! (dontizzy)
oh uh uhhh!
je lo!

* verse 1:
247 i been on my grind
and i face what is mine
back then, when i work 5 to 9
i had no option, i take what is mine!
ye!
where you dey when i had no pencil to write my story?
dem dey do like say dem no sabi but now dem know me
now they wanna mark attendance in sharing my glory, yeah!
k!lling dem and taking over slowly

* pre chorus:
i be dem godfather godfather
i been gunning down my hater, tony montana!
i want more dollar, stock taller
awon tí mo gbéke lé jòju mì won kálá óyá
poverty byе bye oh
now them hailing us when wе drive*by oh, ah
this nah the prime time oh
if i tell the whole “tori” you might cry oh, ah
* chorus:
heys! gbes!
if you no get mind no come my base
wait, me i dey craze
any man wey fc*k up, omo nah waste
chase, money i dey chase
cause i want all my problem be erased
i embraced, way that i was raised
i know for sure my pains will never be in vain

* bridge:
i be dem godfather godfather
( if you no get mind no come my base! )

i say i be dem godfather comforter
( aje! any man wey fc*k up, omo nah waste )

i be dem godfather, godfather
( all my problems be erased )

i say i be dem godfather comforter
( i know for sure my pains will never be in vain )

* verse 2:
n0body badder than, ‘dder than!
i been reigning (raining) every season, ramadan!
i’m just tryna go harder, harder
now i gat the key to the city, jagaban!
i’mma badman and i keep it one hundred
i don’t fc*k with the devil, angel surrounded
i can’t count, all my blessing is uncounted
shey you know say success is meant for the strong minded?

* pre chorus:
i be dem godfather godfather
i been gunning down my hater, tony montana
i want more dollar, stock taller
awon tí mo gbéke lé jòju mì won kálá óyá
poverty bye bye oh
now them hailing us when we drive*by oh, ah
this nah the prime time oh
if i tell the whole “tori” you might cry oh, ah

* chorus:
heys! gbes!
if you no get mind no come my base
wait, me i dey craze
any man wey fc*k up, omo nah waste
chase, money i dey chase
cuz i want all my problem be erased
i embraced, way that i was raised
i know for sure my pains will never be in vain

* bridge:
i be dem godfather, godfather
( if you no get mind no come my base! )
i say i be dem godfather comforter
( aje! any man wey fc*k up, omo nah waste )

i be dem godfather, godfather
( all my problems be erased )

i say i be dem godfather comforter
( i know for sure my pains will never be in vain )

* outro:
beat by hem…rack!

mixedbydontizzy!!!!

lirik lagu lainnya :

YANG LAGI NGE-TRENDS...

Loading...