lirikcinta.com
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu grace – jezzi

Loading...

sweetness
jezzi
we say eh

and god oh
and come oh
and save oh
all all your children

see lord i dey beg oh
i dey beg in your name oh
things wey do for me i no forget o
still with your name oh
i dey beg for your grace oh
make you shower all your blessings on me

beacause without your grace oh
i no go fit see today so
so many things don happen
weda na good or na bad so
but because of your grace oh
i dey see today so
make you shower all your blessings on me

if i no fit get this money oh
tell me wetin mummy go eat oh
siblings demma counting on mе oh
me too amma promise but cannot accomplise it
unfulfillеd promises everyday
i swear e don taya me
lord oh, i dey beg oh
na my knees i dey i dey beg make you provide oh
things go dey okay
we know it oh
but which time e go dey okay
we waiting oh
blessings blessings fall upon me oh

see lord i dey beg oh
i dey beg in your name oh
things wey do for me i no forget o
still with your name oh
i dey beg for your grace oh
make you shower all your blessings on me

because without your grace oh
i no go fit see today so
so many things don happen
weda na good or na bad so
but because of your grace oh
i dey see today so
make you shower all your blessings on me oh

see mama, see papa
everybody dey halla
say which kind of life be this?
eey no dey pay
we tired of the things we see
we go back to the spit we spit
for godsake what is this
what crime have we committed
we losting people anyhow
how come about the chibok we had
upon say peace no dey reign for we yard
and covid come enter inside
quarantin everybody for him house
and still the cases dey rise oh
upon say we stay for we yard
what kind of governments issues we have
lieing to all the people anyhow
ye ye ye ye ye ye ye ye ye
eh eh
and god oh
and come oh
and save oh
all all your children

see lord i dey beg oh
i dey beg in your name oh
things wey do for me i no forget o
still with your name oh
i dey beg for your grace oh
make you shower all your blessings on me

beacause without your grace oh
i no go fit see today so
so many things don happen
weda na good or na bad so
but because of your grace oh
i dey see today so
make you shower all your blessings on me

lirik lagu lainnya :

YANG LAGI NGE-TRENDS...

Loading...