lirikcinta.com
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu blast it – jfortune goodman

Loading...

blast it lyrics
word up
goodman
jfortune

i’m being underrated
but i’m getting elevated
critics criticize
but i’m being motivated
if they know wetin them
write for the book
dem go quiet till
they listen to my hook
they say i got no swag
because i no dey sag
tell me what they do
wey be say i no fit do
i don’t procrastinate
i no dey brag with my gift
jugunu people abeg tell dem
make dem shift
i take this challenge make
i right all their wrongs
i dun dey my caban for too long
spread my voice to the street
take it to the world
very soon deaf ears go hear word
i kpoof any beat i no dey any beat
to confam make una ask easibeat
chopstiics chop my noodles two sticks
i love dem wey dem dey so thick
lagos city all the way to ibadan
i fear no challenge i got goons in challenge
lagos city all the way to ibadan
i fear no challenge i got goons in challenge
sound city can’t deny dem
no dey feel my sound
with real money every radio
soon go blast my sound
sound city can’t deny dem
no dey feel my sound
with real money every radio
soon go blast my sound
blast it
bla bla bla bla blast it (yo)
blast it
bla bla bla bla blast it (c’mon)
blast it
bla bla bla bla blast it (yo)
blast it (blast)
goodman blast it

i don’t think you’re ready
for what’s conceal
s*xtolet in your belly
na my congeal
my patience holiness
desire benedicta
faithfulness last born
na my peace
goodman one man f**king
airforce 1
i don’t roll with multitude
but i dey control heavy crowd
straight ahead to the place
of my promise
stay focus to every word from my yannies
my metaphor deeper than any parable
i don’t spit lite verses like god is able
i drop barz make it loud for you ears
the hit too much you dey
sweat for your underwears
stay loose make you free from you shackles
my boyz wey dey hot wanna
dance shaku shaku
easy o make you soccor no
come from ambulance
some opor you dey see dem be amphibians
your stick in their hole your fortune
is a go
if no be prayer naira marley for dun go
blast it no need to romance it
shay you know anybody
wey dey sh*t white sh*t
og’s chest i’m a mogul
if federal government hold you
you go know you be mugu
og’s chest i’m a mogul
if federal government hold you
you go know you be mugu
blast it
bla bla bla bla blast it (yo)
blast it
bla bla bla bla blast it (c’mon)
blast it
bla bla bla bla blast it (yo)
blast it (blast)
goodman blast it

yo haha
when it come to times
for things to work out for you
(listen up bro)
sh*t begin to fall in pleasant
places for you
okiemu ye te ko rue
(shay you hear)
somebody tell me
what time is it (goodman)
what time is it jfortune
(goodman)
what time is it men
jfortune goodman time
if no be now tell me when men
if no be now
if not now tell me when
real money (yo)
we gotta blow on this one men
let’s take it far

lirik lagu lainnya :

YANG LAGI NGE-TRENDS...

Loading...