lirikcinta.com
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu na god – joe el

Loading...

joe el and terry g owe oh owe
ebelebe
if no be god oh oh
ebelebe
we for die oh (ah ah)
we for die oh
iyelebe eh eh
we for die oh owe oh owe
if no be god for my life eh owe
where i for dey i no know oh owe
person pikin for die oh
for this life owe
blessing dey come oh
anyhow owe
i for don die throw way
i for no make am today
owoto eh
adam eh
anger eh owe
form kanu to lagos i come hustle owe
the story my brother e no easy owe
me i know say you no know
no know how the thing go
life e no easy
i no lie oh owe
god e too much iyo
owotoadam eh
see anywhere i go
dem dey holla my name oh
if no be god for my life eh owe
where i for dey i no know oh owe
person pikin for die oh
for this life owe
blessing dey come oh
anyhow owe
i for don die throw way
i for no make am today
owoto eh
adam eh
anger eh owe
gban gban kere
gban gban gban gban halleluyah
ofumilowo
obumilashiri oh
gban gban kere
gban gban gban gban halleluyah
ofunmi diginga
oya show them
ah eh eh eh
i be person pikin
ah eh eh eh
i get too much money
ah eh eh eh
be person pikin
ah eh eh eh
i dey give to all
everybody take
if no be god for my life eh owe
where i for dey i no know oh owe
person pikin for die oh
for this life owe
blessing dey come oh
anyhow owe
i for don die throw way
i for no make am today
owoto eh
adam eh
anger eh owe
elele mamale mama eh eh
eh eh eh eh eh
girl yo know you fine
i want you to be mine
girl i want to dance
oya mujo (mujo oh)
monikan mujo (mujo oh)
oy amujo (mujoh oh)
baby jeka mujo (mujo oh)
if no be god for my life eh owe
where i for dey i no know oh owe
person pikin for die oh
for this life owe
blessing dey come oh
anyhow owe
i for don die throw way
i for no make am today
owoto eh
adam eh
anger eh owe
i for don die throw way
i for no make am today
owoto eh
adam eh
anger eh owe

lirik lagu lainnya :

YANG LAGI NGE-TRENDS...

Loading...