lirik lagu count me out – joeboy
i know say you dey think say me i no fit
you think say me i no reach
but i see say you no notice
but i stand fit
dem go talk
dem fit to yarn all they wanna say
but i no send the nonsense
i’m too blessed
god dey my side so you can’t stress me
as i reach here e be like magic
i know you don’t understand it ye
i drop hit
i drop smash hit
and na so e go dey
i’m never stopping ye
as i reach here e be like magic
i know you don’t understand it ye
i drop hit
i drop smash hit
and na so e go dey
i’m nevеr stopping ye
now you see me ‘pon your telеvision
everything i do na their motivation
good vibes and celebration
keep it moving with determination
so ké ma lo wa o
shine bright you can see from afar o
you can’t hold me back mo ma ja o
mo ma ja o ja o ja o
sey you no fit count me out
so you no fit count me out
just because i no dey shout doesn’t mean i don’t know what i am about ye
no fit count me out
motherf*cker no fit count me out out out
‘cause i no dey shout doesn’t mean i don’t know what i am about o na
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu roque quero › lirik lagu 3 gas – roque (quero)
- kumpulan lirik lagu author › lirik lagu how cbd oil is beneficial to our health – author
- kumpulan lirik lagu bon entendeur › lirik lagu le temps est bon – bon entendeur
- kumpulan lirik lagu robots dont sleep › lirik lagu trouble – robots don’t sleep
- kumpulan lirik lagu jordie race coldrey › lirik lagu lifeline – jordie race-coldrey
- kumpulan lirik lagu nikkel the wicked › lirik lagu ghetto panzer – nikkel the wicked
- kumpulan lirik lagu morgan delt › lirik lagu make my grey brain green – morgan delt
- kumpulan lirik lagu insane clown posse › lirik lagu the monster – insane clown posse
- kumpulan lirik lagu g i dle › lirik lagu for you – (g) i-dle
- kumpulan lirik lagu confeti de odio › lirik lagu para mí – confeti de odio