lirik lagu duffel bag – joeboy
you say you want a man wey go do you better
olowo to na dollar
ti o kin gbomo meta, hahan
s*xy jola, je a lo dinner later
omo i dey feel your style
when you break your back for me
free me, free me, e no easy
this thing plenty, je kin risi
plenty money for my piggy
make i know when you wan see me, baby
take am easy
this thing plenty, je kin risi
plenty money for my duffel bag
make i know when you wan see me, baby
you say you want a man wey to do you better
olowo to na dollar
ti o kin gbomo meta, hahan*ha*ha
s*xy jola, je a lo dinner later
omo i dеy feel your style
when you break it down for mе, yeah
i dey know, baby, can you see?
many bobo wan joke you know as e be
dem wan chop and go, on the low
but if you ready wan move me go follow go
anything wey you do, mami
me no go deny you
baby no go fo jo, mami no go fold
make i do you normally you know what i mean
free me, free me, e no easy
this tin plenty, je kin risi
plenty money for my piggy
make i know when you wan see me, baby
take am easy, this thing plenty, je kin risi
plenty money for my duffel bag
make i know when you wan see me, baby
you say you want a man wey to do you better
olowo to na dollar
ti o kin gbomo meta, hahan*ha*ha
s*xy jola, je a lo dinner later
omo i dey feel your style
when you break it down for me, yeah
you say you want a man wey go do you better
do you better, do you better, do you better
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu tamar braxton › lirik lagu pick me up – tamar braxton
- kumpulan lirik lagu kasbo › lirik lagu the tension – kasbo
- kumpulan lirik lagu hamatom › lirik lagu boom boom boom – hämatom
- kumpulan lirik lagu funkoars › lirik lagu you know it – funkoars
- kumpulan lirik lagu ohtis › lirik lagu settling (redux) – ohtis
- kumpulan lirik lagu magnum band › lirik lagu ya wanna be someone – magnum (band)
- kumpulan lirik lagu preme › lirik lagu tango (go) – preme
- kumpulan lirik lagu sedex › lirik lagu autobahn – sedex.
- kumpulan lirik lagu bad copy › lirik lagu ništa od repovanja – bad copy
- kumpulan lirik lagu masebrrr › lirik lagu val!um – masebrrr