lirik lagu runaway – joeboy
ha, i think i drink too much
runaway
oh baby please stay abeg no runaway from me
’cause i dey think about you night and day, day, day
gimme love omo na shere*re*re
girl i can’t deny
it’s a vibe anytime i look in your eyes
you hypnotizing me and it’s not nice, not nice, not nice
gimme love don’t you run away from me
don’t you run away from me
ma gbagbé o
jowo ma gbagbé
if another come your way
you go tell am say no way
ma gbagbé o
jowo na gbagbé
if another come your way
you go tell am say no way
oh ye, oh ye*ye, ye*ye*ye*ye*ye
you dey gimme peace of mind
when na you i get your time
iwo lo mu nu mi dun
when the raba no dey
you promise sey we go dey fine
this love o money can’t buy
’cause it’s something so divine
oh, quédate conmigo
girl i can’t deny (can’t deny o)
it’s a vibe anytime i look in your eyes (in your eyes o)
you’re hypnotizing me and it’s not nice, not nice, not nice
gimme love don’t you run away from me
don’t you run away from me
ma gbagbé o
jowo ma gbagbé
if another come your way
you go tell am sey no way
ma gbagbé o
jowo na gbagbé
if another come your way
you go tell am sey no way
oh ye, oh ye*ye, ye*ye*ye*ye*ye
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu freh short dawg › lirik lagu stop playing – fre$h (short dawg)
- kumpulan lirik lagu serenity › lirik lagu heaven – serenity
- kumpulan lirik lagu cypress hill › lirik lagu crazy – cypress hill
- kumpulan lirik lagu mateus memo › lirik lagu oqqcêvaiser – mateus memo
- kumpulan lirik lagu united cube › lirik lagu young & one – united cube
- kumpulan lirik lagu wisemoon lunarsight › lirik lagu realize – wisemoon (lunarsight)
- kumpulan lirik lagu ayungxhulooo › lirik lagu superman on my chest (left pan version) – ayungxhulooo
- kumpulan lirik lagu cabeldi › lirik lagu lágrimas de fuego – cabeldi
- kumpulan lirik lagu cool keedz brazza squad › lirik lagu pura invenção – cool keedz & brazza squad
- kumpulan lirik lagu hannah barnett › lirik lagu mining – hannah barnett