lirik lagu koni koni – joesee
#verse 1
baby hold it
this ur waist fit to make man fall
baby watch the way u roll it
cause i cannot let you go
baby will you be mine
one of a kind
taking me round
show me line
baby will you be mine
one of a kind
taking me round
show me line
baby give me ur love
the one i never see before
cause i’m here to show you true love
i will never do you run away
baby will you be mine
for my heart you dey tinka linka ling
all my guys dem say nawa
nawao nawao….
#hook
girl don’t go
away, away away away away away
na abeg i dey beg oh
abeg abeg abeg abeg abeg abeg
#chorus
cause your love e dey do me
koni koni
koni koni o koni koni
we go flex if i make this
money money
money money o money money..
cause your love e dey do me
koni koni
koni koni o koni koni
we go flex if i make this
money money
money money o money money
hmm
you dey do me so..
#verse 2
girl me like it when me crush on your body oh
iye iye
set up the fire me i come through your party
iye iye
i know plenty girls but i want you my mummy oh
iye iye
i can never let another lady have this body oh
lie lie oh oh
cake for dinner
althrough the night
alto and trebble baby scream for me now
cake for dinner
althrough the night
alto and trebble baby scream for me now
ye ye
mummy where you dey oh
na your love i dey wait oh oh oh
ya ya ya ya aya ya ya ya
ya ya ya ya ya
#chorus
cause your love e dey do me
koni koni
koni koni o koni koni
we go flex if i make this
money money
money money o money money
cause your love e dey do me
koni koni
koni koni o koni koni
we go flex if i make this
money money
money money o money money
hmm
you dey do me so
#verse 3
for your mater i dey freeze o
cause you make arude boy go insane
baby me and you we fit o
we fit to paint the whole wall red and blue
cause i gat you by my side
girl me no fit trade you for silver nor gold
cause me love you with my body and my soul
baby fresh baby soft everytime she dey cold
she be angel send from
#hook
away away away away away away
na abeg i dey beg o
abeg abeg abeg abeg abeg abeg
#chorus
cause your love e dey do me
koni koni
koni koni o koni koni
we go flex if i make this
money money
money money o money money..
cause your love e dey make me
koni koni
koni koni o koni koni
we go flex if i make this
money money
money money o money money
hmm
you dey do me so
#outro
koni koni oh
koni koni oh
koni koni oh
koni koni oh
joesee and shebongky
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu figuero jones › lirik lagu booth – figuero jones
- kumpulan lirik lagu dirty tay › lirik lagu yo – dirty tay
- kumpulan lirik lagu barney › lirik lagu we’re gonna find a way – barney
- kumpulan lirik lagu rotten coffin › lirik lagu uniting worlds within – rotten coffin
- kumpulan lirik lagu jellyy › lirik lagu when it rains – jellyy
- kumpulan lirik lagu fem love › lirik lagu день ни с чем (a day with nothing) – fem.love
- kumpulan lirik lagu kmv › lirik lagu premium – kmv
- kumpulan lirik lagu current 93 › lirik lagu black ships ate the sky ii – current 93
- kumpulan lirik lagu dessiree › lirik lagu redeemed – dessireé
- kumpulan lirik lagu david bowie › lirik lagu sound and vision (remixed version, 1991) – david bowie