lirikcinta.com
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu tsunami – john networq

Loading...

hmm…..hmm…(clears throat)
okay
yeah…

lemme be blunt in a sharp way, i’m feeling very dizzy dizzy dizzy
e be like say i’m goin all d way, i’m gettin very bizi bizi bizi
now the networq is involved, everybody wan dey -n-lyse
everything i do they try to criticize
too much materials in my head that’s why i cut to size
my windows cannot be closed they try to minimize
if i say the thin no tire me
then i dey lie better lie better thunder nai go fire me
i jst dey start dem wan retire me
i no say i no sabi sing but i no need u to dey choir me
i’m rappin properly
i’m now a property
too much of everything na god go punish poverty
i’m just discovering compet-tion don’t bother me
my hustle don dey pay too many brodaz want to broda me
too many friends too many people wan be family
too many genevieves too many sugar want to murder me
i thank jehovah i can rap well
i no go tire to dey talk am haterz park well
so, let the rain fall let the sun shine
i dey for 1st eleven i’m playin top 9
the gunners and the devils shouldn’t walk alone
this is my blues i own the microphone

hook
everything dey crase
everything dey mad
if everybody everywhere say netweezee to bad
netweezee to bad, netweezee to bad gaan
i try to ignore
i no dey see dem like cobams
everythin dey crase
everythin dey mad
if everywhere dey shake
na bcos i dey rap
na becos i dey; spit fire 4 the eyes of the covians
as e be, i go roll am, i go lite am for igbo’bians

no be today monkey dey chop banana
no be today levels dey change even 4 white house we have got obama
imagine say lion na vegetarian
lion dey chop gr-ss ? some levels no fit change i be top cl-ss
but nowadays 2face na 2baba, ali na cool baba, you thinking otherwise na you dumb p-ss
if its a game i no fit loose baba
i no fit say i no dey sh-t wen i no say na me purge p-ss
everyday i’m hustling
tired of d struggling
pray to god i hamma b4 i resort to bugling
i no be star but i dey twinkle
warri boy go say na totori aje go say na tickle
na me dey talk so u better quiet
we no dey shop knuckle, knuckle no be balance diet
if you dey sell then i’m never buyin
too much of skinny jeans my guy you are never tryin

hook
everything dey mental everythin dey mad
if militant fit wear suit, senators fit sag
nysc na 20k amnesty na 60 thousand and u say everythin no be madness

everythin dey crase everythin dey psycho
life is not fair unless off course you wan be michael
unlike poles attract you know what happens to the like poles
this is tsunami if u like know
yeah

pray! na god dey make person sabi
for this life pray! make water no carry ur garri
for this life pray! bcos at all at all na witchcraft
and if its possible everyday for be christmas
everyday for be christmas
everyday no be christmas
everyday no go fit be christmas

outro
ok, andre vibez on the beat(zee)
its ur boy netweezee
its 3 x a hundred baby
playmode
ok, hmm, as e be so uhmm
i’m gonna rest my case
i’m gonna step out of the boot
u record that one?

lirik lagu lainnya :

YANG LAGI NGE-TRENDS...

Loading...