lirik lagu believe me – johnny drille
what have you done to me
i no know, oh yeah
what have you done to me
i no know oh
believe me
believe me
believe me
e gats be you
i need you
i need you for my family
believe me
believe me
e gats be you
i need you
i need you for my family
it must be you
it must be you o anwuli
i need you
i need you for my family
it must be you
it must be you o anwuli
i need you
i need you for my family
oh baby o
been in love with you for days
i don dey wait you for so long
sho mọ
i’m crazy o
girl, i’m crazy over you
na wetin man go do to make you know
wetin you wan believe if you no believe me
i will not deceive do not deceive me
and my love go pass the love you give me
if i fall your hand abeg delete me
wetin you wan believe if you no believe me
i will not deceive do not deceive me
and my love go pass the love you give me
if i fall your hand abeg delete me yeah
baby, baby, baby
what have you done to me
i no know, oh yeah
what have you done to me
i no know
believe me
believe me
believe me
e gats be you
i need you
i need you for my family
it must be you
it must be you o anwuli
i need you
i need you for my family
oh pretty, pretty
my pretty pretty
make i give you my name
oya follow me let’s go
bend down low
follow me make we go
oh pretty, pretty
my pretty pretty
make i give you my name
oya follow me let’s go
bend down low
follow me make we go
wetin you wan believe if you no believe me
i will not deceive do not deceive me
and my love go pass the love you give me
if i fall your hand abeg delete me
wetin you wan believe if you no believe me
i will not deceive do not deceive me
and my love go pass the love you give me
if i fall your hand abeg delete me yeah
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu jemr › lirik lagu hold on and not get – jemr
- kumpulan lirik lagu the planet smashers › lirik lagu raise your glass – the planet smashers
- kumpulan lirik lagu la gusana ciega › lirik lagu dolor de huevos – la gusana ciega
- kumpulan lirik lagu carpetgarden › lirik lagu boys rnt smthn ur into – carpetgarden
- kumpulan lirik lagu erich wolfgang korngold › lirik lagu when birds do sing – erich wolfgang korngold
- kumpulan lirik lagu kai anerahs › lirik lagu the gift – kai anerahs
- kumpulan lirik lagu ren geisick › lirik lagu santa claus is back in town – ren geisick
- kumpulan lirik lagu ella fitzgerald › lirik lagu i’m putting all my eggs in one basket (1958 stereo version) – ella fitzgerald
- kumpulan lirik lagu david ball › lirik lagu no more lonely – david ball
- kumpulan lirik lagu the mechanisms › lirik lagu the bride – the mechanisms