lirik lagu away – jonz (ng)
verse 1:
eh mama
all the tins wey you carry for body i like am oh
just friends girl i dodge am oh
i wan carry your matter put am for my head oh
baby settle for my face, for my face
h*llo
fine nigerian youth
i just want your number
so make we fit yarn again
pre*chorus:
no do me cunny
no play somebody
i wan dey my grind, make money
no feelings, make e go far
chorus:
away, away, away, away, away
away, away, away eh eh away
away, away, away, away, away
away, away, away
far away
verse 2:
jo jo jo, anna jo
i know say i’m not your bobo, bo, not your (but)
if u no gimme make i blow blow blow, make i blow
carry your wahala go, go, go, anna go
baby go far
chorus:
away, away, away, away, away
away, away, away eh eh away
away, away, away, away, away
away, away, away
far away
verse 3:
all the tins wey you carry for body i like am oh, eh
just friends gyal i dodge am oh
i wan carry ur matter put am for my head éoh
baby settle for my face, for my face
pre*chorus
no do me cunny
no play somebody oh
i wan dey my grind, make money
no feelings
no do me cunny
no play somebody
i wan dey my grind, make money
no feelings, make e go far
chorus:
away, away, away, away, away
away, away, away eh eh away
away, away, away, away, away
away, away, away
far away
outro:
(away, away, away, away, away
away, away, away eh eh away
away, away, away, away, away
away, away, away
far away)
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu kendra dantes › lirik lagu ruthless – kendra dantes
- kumpulan lirik lagu vro kid › lirik lagu moon – vro kid
- kumpulan lirik lagu kelly clarkson › lirik lagu irvine (demo) – kelly clarkson
- kumpulan lirik lagu atee sole › lirik lagu voices – atee sole
- kumpulan lirik lagu crocadile › lirik lagu weed me ah pree – crocadile
- kumpulan lirik lagu semi lanto › lirik lagu to ro sana na – semi lanto
- kumpulan lirik lagu 1k pson › lirik lagu hero – 1k pson
- kumpulan lirik lagu ez › lirik lagu stemmer – ez
- kumpulan lirik lagu quelly woo › lirik lagu get busy remix* – quelly woo
- kumpulan lirik lagu rbd › lirik lagu solo quédate en silencio (en directo) – rbd