lirik lagu holy – jonz (ng)
intro:
wombolo wombolo
(if dem wan to hear we go tell dem anything)
wombolo, wombolo wombolo
(if dem wan to see we go show dem many things)
wombolo wombolo
(if dem wan to know we go yarn dem everything)
baby, baby wombolo
(we just dey dey hustle, make man no go sin)
chorus:
holy, holy
pure white, spirit making man feel blessed
holy, gimme holy water
run the good, run the bad, run the ugly
holy, holy yes i’m wholly
my life, so high you can’t control me now
h*rny, my gyal
so ungodly, but me i too holy
verse 1:
yah omo olomo
one day you will see me no more
no dey joke with omo ologo
wey go love you gon, gon, gon
ololo
country bitter pass alomo
life, e choke mе pass olosho
so i just need vibes, wey go make mе feel
chorus:
holy, holy
pure white, spirit making man feel blessed
holy, gimme holy water
run the good, run the bad, run the ugly
holy, holy yes i’m wholly
my life, so high you can’t control me now
h*rny, my gyal
so ungodly, but me i too holy
vesre 2:
i don pray for things i tire
dis love you know say you say na scam
my life i play am like dice
sad tales
so i jam colorado
make e fly me pass arizona
you no send me, i no send you we no fit carry corona
make we dey
chorus:
holy, holy
pure white, spirit making man feel blessed
holy, gimme holy water
run the good, run the bad, run the ugly
holy, holy yes i’m wholly
my life, so high you can’t control me now
h*rny, my gyal
so ungodly, but me i too holy
outro:
holy, holy
pure white, spirit making man feel blessed
holy, gimme holy water
run the good, run the bad, run the ugly
holy, holy yes i’m wholly
my life, so high you can’t control me now
h*rny, my gyal
so ungodly, but me i too holy
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu parker jack › lirik lagu cry – parker jack
- kumpulan lirik lagu james roche › lirik lagu away – james roche
- kumpulan lirik lagu kizz daniel › lirik lagu buga – kizz daniel
- kumpulan lirik lagu jiggydab › lirik lagu bolesti – jiggydab
- kumpulan lirik lagu octob › lirik lagu slatt – octob
- kumpulan lirik lagu isabel larosa › lirik lagu scared – isabel larosa
- kumpulan lirik lagu moon jelly › lirik lagu missing – moon jelly
- kumpulan lirik lagu thelegendbiggiecheese › lirik lagu pt 4 the martin strikes back – thelegendbiggiecheese
- kumpulan lirik lagu dinenthal › lirik lagu cauldron of the speckled seas – dinenthal
- kumpulan lirik lagu mbck › lirik lagu street lights – mbck