lirik lagu away – jonz
eh mama
all the tins wey you carry for body i like am oh
just friends girl i dodge am oh
i wan carry your matter put am for my head oh
baby settle for my face
for my face
h*llo
fine nigerian youth
i just want your number
so make we fit yarn again
no do me cunny
no play somebody
i wan dey my grind
make money
no feelings
make e go far
away away away away away
away away away eh eh away
away away away away away
away away away
far away
jo jo jo anna jo
i know say i’m not your bobo boo not your (buh)
if you no gimme make i blow blow blow
make i blow
carry your wahala go go go
anna go
baby go far
away away away away away
away away away eh eh away
away away away away away
away away away
far away
all the tins wey you carry for body i like am oh
eh
just friends girl i dodge am oh
i wan carry your matter put am for my head oh
baby settle for my face
for my face
no do me cunny
no play somebody oh
i wan dey my grind
make money
no feelings
no do me cunny
no play somebody
i wan dey my grind
make money
no feelings
make e go far
away away away away away
away away away eh eh away
away away away away away
away away away
far away
(away away away away away)
(away away away eh eh away)
(away away away away away)
(away away away)
(far away)
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu lazer dim 700 › lirik lagu sabatahj – lazer dim 700
- kumpulan lirik lagu mukesh › lirik lagu maine tere liye – mukesh
- kumpulan lirik lagu eto x futurewave › lirik lagu cut the ribbon – eto x futurewave
- kumpulan lirik lagu akrin › lirik lagu peel out – akrin
- kumpulan lirik lagu cloudii › lirik lagu promise me the moon – cloudii
- kumpulan lirik lagu tikotheceo › lirik lagu moscow cry – tikotheceo
- kumpulan lirik lagu sayf › lirik lagu mio fratello – sayf
- kumpulan lirik lagu antoine hlt › lirik lagu il regarde le ciel – antoine hlt
- kumpulan lirik lagu bermudu divsturis › lirik lagu follā – bermudu divstūris
- kumpulan lirik lagu valerio cirelli › lirik lagu vecchio saggio – valerio cirelli