lirik lagu preference – joshua praiz
preference
hearing exactly means to do x 3ce
unto say baba god dey talk
e no mean say you dey hear wetin him talk o
e go still dey talk e dey go
until wetin e talk is done, is done, is done
verse 1
tell me wetin you dey hear o when baba talk
shey na him mind o or na wetin you like
knowing his ways is more important than reading the letter
cos a lot of things will be talking to you
cos your papa sef get preference
your mama sef get preference
all your padi sef get preference
even you sef get how you want am
the world don get all him ways
the government get all the system
everybody sef know how e supposed to be
and god sef get how e want am
refrain
there will be plenty plenty noise
he is able to reach you in every way
but you have to know his will on every matter
e o brother, sabi something sister e
chorus
hearing exactly, hearing exactly means to do
and doing exactly, doing exactly in his ways
verse 2
your carnal desire
must be renewed to hear him louder
forget the ways of the world now
all your self*will must die down
your word o eh
have i hidden in my heart o
so i no go dey sin
i’m drawing up resources from your word o
for strength to accomplish
refrain
there will be plenty plenty noise
he is able to reach you in every way
but you have to know his will on every matter
e o brother, sabi something sister e
chorus
hearing exactly, hearing exactly means to do
and doing exactly, doing exactly in his ways
cos his will is so important
we won’t stop until he is done
we wil hear and do and finish
according to his will
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu the mechanisms › lirik lagu person of interest – the mechanisms
- kumpulan lirik lagu bleu tokyo › lirik lagu eyes – bleu tokyo
- kumpulan lirik lagu dritte wahl › lirik lagu militär – dritte wahl
- kumpulan lirik lagu mc virgins › lirik lagu penis man – mc virgins
- kumpulan lirik lagu lonemoon › lirik lagu are you serious (redux) – lonemoon
- kumpulan lirik lagu mobb saint › lirik lagu out of my mind – mobb saint
- kumpulan lirik lagu the kinks › lirik lagu you make it all worthwhile – the kinks
- kumpulan lirik lagu c3 music › lirik lagu king of glory – c3 music
- kumpulan lirik lagu ultravox › lirik lagu face to face (live) – ultravox
- kumpulan lirik lagu wesley safadao › lirik lagu viva a liberdade – wesley safadão