lirikcinta.com
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu kapitalist – joshy

Loading...

you know what’s up right naaaa

yh

verse 1
bbr runs the capital
we go wild like an animal
shutdown shows and the festival
we go chop their fada like a cannibal

we calculate moves mathematical
the beat is so hard and drastical
leader of the new school princ-p-l
the song is a hit so critical uhh

to my connect up i mpape for kubwa i get papey
toluk!llz, omoade my n-ggas dey anywhere i dey
and say if i no dey kuje i dey go meet bufor for nyanya ah
and we dey smile to the banks you wan take picture we go bone for the camera

and if i dey enter town na my inside guy i dey hook up with iko
say we no like to dey show off na to play low-key enter one side for utako
not to get caught up in a frenzy me and my n-ggas ain’t friendly
we just look fresh all day better watch your back cos boys dey envy

hook
anytime you see abj boys you gats to respect
(you gats to respect)
anywhere you see abj boys you gats to respect
(you gats to respect)
see that babe na abj girl see as she fresh
(see as she fresh)
see dem want to be like us just be ya sef
(just be ya sef)

verse 2
say my hook on point say my swag on point
n0body can mess with these joint
i want anytime u hear bbr
you know it’s going down in the capital

everybody was skeptical
till i made it come through practical
now the girls no dey wait for new year
they are begging me to be their val uhh

say the gbedu is final
you no dey feel am why na
that n-gga wey dey feel himself
tell am say they just dey wine am

cos, see my money is calling
anytime i wake up in the morning
no offense but i no dey feel you bros
because my n-gga you boring

hook
anytime you see abj boys you gats to respect
(you gats to respect)
anywhere you see abj boys you gats to respect
(you gats to respect)
see that babe na abj girl see as she fresh
(see as she fresh)
see dem want to be like us just be ya sef
(just be ya sef)

anytime you see abj boys you gats to respect
(you gats to respect)
anywhere you see abj boys you gats to respect
(you gats to respect)
see that babe na abj girl see as she fresh
(see as she fresh)
see dem want to be like us just be ya sef
(just be ya sef)

verse 3
high up in sp-ce i be astronaut
making the whole place go nuts
these girl wan make i chook am
guess thats why she’s a sl-t

me and my gees no dey do such
but if e f-ck up give am upper cut
omo you know say that girl for gwagwalada
she go do anything just for shawarma

never caught dead with a dead guy
you no be my gee don’t say hi
but your chick fit to tell me h-llo
cos i dey give am on a low

she says am funny like ibro
eat the p-ssy like semo
take it easy boy kadan kadan
you no fit come my caban come dey form jagaban

hook
anytime you see abj boys you gats to respect
(you gats to respect)
anywhere you see abj boys you gats to respect
(you gats to respect)
see that babe na abj girl see as she fresh
(see as she fresh)
see dem want to be like us just be ya sef
(just be ya sef)

anytime you see abj boys you gats to respect
(you gats to respect)
anywhere you see abj boys you gats to respect
(you gats to respect)
see that babe na abj girl see as she fresh
(see as she fresh)
see dem want to be like us just be ya sef
(just be ya sef)

just be ya sef
just be ya sef
bbrooooh….

bbr +2349080188716

lirik lagu lainnya :

YANG LAGI NGE-TRENDS...

Loading...