lirikcinta.com
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu cruise (feat. vanz) – joskid chizcheese

Loading...

gimme that thing wey you love to party
one thing wey you love to party
tell that thing wey you love to party
one thing wey you love to party

shebi na you wey i dey see
shebi na you wey i dey feel
tell me wetin you want
baby no dey flunct
[hook]joskid chizcheese
anywhere you want i go take you to
tell you anything that you need to know
shey na morocco abi orlando
i go take you to
anywhere you want i go take you to
tell you anything that you need to know
shey na morocco abi orlando
i go take you to

cos i know say you no be like all this girls
give me love no dey look all this girls
cos i know say you no be likе all this girls
give me love no dеy look all this girls
cos i know say you no be like all this girls
give me love no dey look all this girls
cos i know say you no be like all this girls
give me love no dey look all this girls
she’s a very fine girl
she’s very fine
i no fit lie girl
i no fit lie
need you in my life girl
need you in my life

na you i won dey see when i wake and
before i sleep and when i wake and before i
sleep and when i wake and before i sleep
shey na you i won dey see ee when i wake
and before i sleeep epp ee eep ooo

anywhere you want i go take you to
tell you anything that you need to know
shey na morocco abi orlando
i go take you to
anywhere you want i go take you to
tell you anything that you need to know
shey na morocco abi orlando
i go take you to

cos i know say you no be like all this girls
give me love no dey look all this girls
cos i know say you no be like all this girls
give me love no dey look all this girls
cos i know say you no be like all this girls
give me love no dey look all this girls
cos i know say you no be like all this girls
give me love no dey look all this girls
cos i know say you no be like all this girls
give me love no dey look all this girls
cos i know say you no be like all this girls
give me love no dey look all this girls
cos i know say you no be like all this girls
give me love no dey look all this girls
cos i know say you no be like all this girls
give me love no dey look all this girls
gimme that thing wey you love to party
one thing wey you love to party
tell that thing wey you love to party
one thing wey you love to party

lirik lagu lainnya :

YANG LAGI NGE-TRENDS...

Loading...