lirik lagu benz – juli a (nga)
[intro:]
(gbo ti gbo ti ti)
charles penn’s beat
the money dey comeoniown
(gbo ti ti gbo ti gbo ti ti)
juli a
magsound productions
[hook:]
money dey comeoniown like a magnet, (magnet)
its coming faster than an indomie, (eheh)
gbo ti ti gbo ti gbo ti ti, (gbo gbo)
omo the money coming gbo gbo ti ti
gbo ti ti, gbo ti gbo ti ti, (gbo gbo)
wanna benz wanna lamborghini
[verse:]
park one side abobi clear road, (clear road)
pitakwa don show better lay low, (lay low)
my money rebort de nero, even you no cure my craze frank d nero
bonne apete say they wanna chop my mula bonne apete, (te tete)
tell em abobi no gbege say the boy dey chase the money like dangote, eye red but no gbege
give no d-mn what they say, (what they say)
walahi talahi d-mn what you say my god go make a way
see as them pree me, (pree me)
bad bad like a f-cking culprit but me only hustling
see as them pree me, (pree me)
mad mad like a bombastic yet me fantastic
wanna roll ina benz, (ina benz)
wanna smoke ina benz, (ina benz)
wanna knack ina benz, (ina benz)
wanna roll ina benz, (ina benz)
wanna smoke ina benz, (ina benz)
knack your bannie ina benz benz
[hook:]
money dey comeoniown like a magnet, (magnet)
its coming faster than an indomie, (eheh)
gbo ti ti gbo ti gbo ti ti, (gbo gbo)
omo the money coming gbo gbo ti ti
gbo ti ti, gbo ti gbo ti ti, (gbo gbo)
wanna benz wanna lamborghini
[outro:]
its juli a for the gyal them
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu vanusa › lirik lagu agora eu sei – vanusa
- kumpulan lirik lagu harpa crista › lirik lagu imploramos teu poder – harpa cristã
- kumpulan lirik lagu saint seiya › lirik lagu my dear – saint seiya
- kumpulan lirik lagu andy billington › lirik lagu run away – andy billington
- kumpulan lirik lagu cogumelo plutao › lirik lagu matemática – cogumelo plutão
- kumpulan lirik lagu forca do rap › lirik lagu melô da paixão – força do rap
- kumpulan lirik lagu sandra lyng › lirik lagu you and me together – sandra lyng
- kumpulan lirik lagu pg › lirik lagu trono de deus – pg
- kumpulan lirik lagu emicida › lirik lagu andar com fé – emicida
- kumpulan lirik lagu hinos de cidades › lirik lagu hino de pontal do paraná – hinos de cidades