lirik lagu shake – juli a (nga)
[intro:]
red buffy got the music
it’s allowed, ( it’s allowed )
loving is allowed, ( it’s allowed )
it’s allowed, ( it’s allowed )
touching is allowed, ( it’s allowed )
it’s allowed, ( it’s allowed )
it’s allowed
ehh heh
[pre*chorus:]
shake it for me, me i want to spend money o
( spend money o )
everything na double double for my banny o
double bakassi, ( back yard )
she carry for back e
shea fine pass agbani, ( agbani )
shea fine pass agbani
[chorus:]
shake for me o
banny make you shake for me o
shake for me
shake for me o
banny make you shake for me o, ( shake )
make you shake for me
[bridge:]
girl articulate
bad girl you know articulate
na me be the ginger, ( ginger )
girl i get ginger, ( ginger )
you know my name
[verse 1:]
baby, ( baby )
call me juli baby, ( baby )
roll with me
roll with me
control you my baby, ( woo )
i go drive you crazy, ( crazy )
roll with juli baby, ( baby )
roll with me, roll with me
control you my baby, be my baby
eh
[pre*chorus:]
shake it for me, me i want to spend money o
( spend money o )
everything na double double for my banny o
double bakassi, ( back yard )
she carry for back e
shea fine pass agbani, ( agbani )
shea fine pass agbani
[chorus:]
shake for me o
banny make you shake for me o
shake for me
shake for me o
banny make you shake for me o, ( shake )
make you shake for me
[bridge:]
girl articulate
bad girl you know articulate
na me be the ginger ni, ( ginger )
girl i get ginger ni, ( ginger )
i be new terry ginger
[verse2:]
girl come give poko, ( poko )
right inside me condo, ( condo )
you dey high like coco, make my neighbor’s call the popo
( call the popo )
girlie give me poko, ( poko )
right ina me condo, ( condo)
you dey high like coco
make my neighbor’s call the popo, ( call the popo )
call the popo
[pre*chorus:]
shake it for me, me i want to spend money o
( spend money o )
everything na double double, for my banny o
double bakassi, ( back yard )
she carry for back e
shea fine pass agbani, ( agbani )
shea fine pass agbani
[chorus:]
shake for me o
banny make you shake for me o
shake for me
shake for me o
banny make you shake for me o, ( shake )
make you shake for me
[bridge:]
girl articulate
bad girl you know articulate
na me be the ginger, ( ginger )
girl i get ginger, ( ginger )
you know my name
[outro:]
it’s allowed, ( it’s allowed )
loving is allowed, ( it’s allowed )
it’s allowed, ( it’s allowed )
touching is allowed, ( it’s allowed )
it’s allowed, ( it’s allowed )
it’s allowed
ehh heh
red buffy got the music
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu brown bannister › lirik lagu there is a redeemer – brown bannister
- kumpulan lirik lagu bhau › lirik lagu khumaari – bhau
- kumpulan lirik lagu arbey › lirik lagu tachkatgoul – arbey
- kumpulan lirik lagu honungsvagen › lirik lagu nattmusik – honungsvägen
- kumpulan lirik lagu kastr › lirik lagu you – kastr
- kumpulan lirik lagu luis mariano › lirik lagu el toro enamorado de la luna – luis mariano
- kumpulan lirik lagu maya diab › lirik lagu aywa – maya diab
- kumpulan lirik lagu sumif › lirik lagu more – sumif
- kumpulan lirik lagu eli youngblood › lirik lagu memory lane – eli youngblood
- kumpulan lirik lagu yong yello › lirik lagu waanzin – yong yello