lirikcinta.com
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu girls – july

Loading...

girl am all for you
girl am all for you
i get one wey won give me kiss like this

i get one wey won dey my life like this
because i like all my girls
all my girl
i like all girls oo
i love all them girl
all my girl
i like all my girls oo

girl am all for you
girl am all for you
girl am all for you
all for you
baby be my wife
girl i go love you my girl you no
go quench fire
baby dey my life
and i love you say my girl i no go no go tire

and the way that you do me things
i like plenty girls e be things
all this girls them want to leave
oh baby baby stay with me
and i go dey i go be with you
say my love no go leave you

i get girl wey won give me kiss
and leave
i get one wey won dey my life like this
say i like all my girls
all my girl
i like all my girls oo
i like all them girls
all my girls
i like all my girls oo
you like all them girl
all this girls
i like all my girls oo

lirik lagu lainnya :

YANG LAGI NGE-TRENDS...

Loading...