lirikcinta.com
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu olowo – justice toosleek

Loading...

say they call me toosleek o
and i dey here to speak o
wetin you dey seek o
for inside life
olowo o olowo o
i wan become big olowo o
olowo o olowo o
i wan become big olowo o
olowo o olowo o
i wan become big olowo o
olowo o olowo o
i gats become big olowo o
for inside life
i wan be rich and famous
for inside life
i suppose get money
make our pikin them no blame us
say mommy and daddy them no dey try
dem begin dey cry
where them suppose to fly
so you see why ( cy ) like cynthia
man no dey sleep for night
every morning and noon
i dey my grind i dey my grind
yes the boy gats shine
olowo o olowo o
i wan become big olowo o
olowo o olowo o
i wan become big olowo o
olowo o olowo o
i wan become big olowo o
olowo o olowo o
i gats become big olowo o
i wanna be the biggest out of africa
plenty money go full my nicker
tour around the world with my n*ggas
oluwa please make the team bigger yeah
correct open network make i connect
blow the networth make i collect
and flush my haters down the toilet
so i need your ororo
rub am for my head baba anoint
i know say you no dey disappoint
my place na number 1 spot so give me the appointment
rub me with plenty wealth rub am for me like ointment
and i will be content ioo
yes the boy gats shine
olowo o olowo o
i wan become big olowo o
olowo o olowo o
i gats become big olowo o

lirik lagu lainnya :

YANG LAGI NGE-TRENDS...

Loading...