lirikcinta.com
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu only your lips – justice toosleek

Loading...

when you kiss me
the b*tterflies wey dey for this earth they tease me
cos girl you please me
so it is risky
for any girl to come say she wan drag me with you baby
cos na only your love wey dey hungry me o
from morning till the evening io
and if you no be mami water then e no dey exist
ofure see ofure
na me and you go dey
si*re ni ima zi ilolo
i no go use you play
ofure ofure o
na me and you go dey
si*re ni ima zi ilo lo lo lo lo lo lo lo
only your lips
your lips
all i wanna kiss
only your lips
your lips
all i wanna kiss
only your lips your lips
all i wanna kiss
only your lips
i wanna kiss girl
every day
beautiful beautiful
how you smile at me
my number 1 fan you are
so twinkle pretty star
and i go chase you up and down o go crazy o
wetin be that wey i no go do for baby o
my honey wey dey give me sugar
wetin i go do without you girl?
i just wanna spend forever kissing your lips o
ofure ofure o
na me and you go dey
si*re ni ima zi ilo lo lo lo lo lo lo lo
only your lips
your lips
all i wanna kiss
only your lips
your lips
all i wanna kiss
only your lips your lips
all i wanna kiss
only your lips
i wanna kiss girl
every day

lirik lagu lainnya :

YANG LAGI NGE-TRENDS...

Loading...