
living legend - jvsh lyrics
i dey pray make we go
far pass the eye can see
all my troubles behind me
yeah yeah
on this journey i saw
strong men wey don fall down
but i’m still on my ten toes
i dey high off life
i’m barely sober
i got j town swag on drip
dem no gats tell you
leave pride put ear for the matter
i’m trying to tell you
i be real one
even better i be living legend
living legend
nothing come easy
you just gotta maintain
not еven these flows wеy dey bust your brain
sh*t takes time
months years
but i’m done tryna shed these tears
anytime you start e go be like say na joke
gats look front bad belle dem go choke
this na free wisdom e no dey for school
best believe when i say
i dey high off life
i’m barely sober
i got j town swag on drip
dem no gats tell you
leave pride put ear for the matter
i’m trying to tell you
i be real one
even better i be living legend
living legend
i be living legend
make i carry my music and put am for road
if you don’t know e be jvsh coming with the flow
better clear road clear road
for jayo jayo
i dey high off life
i’m barely sober
i got j town swag on drip
dem no gats tell you
leave pride put ear for the matter
i’m trying to tell you
i be real one
even better i be living legend
living legend
Random Song Lyrics :
- itinéraire commun - stratégie de paix lyrics
- du - budget remix - cro lyrics
- hard times - nic cester lyrics
- boom boom pow - smooth jazz all stars lyrics
- ee efshar le'hasbir - אי אפשר להסביר - cohen - כהן lyrics
- gendarme - kurt92 lyrics
- forget - helix lyrics
- nie umiem kłamać - happysad lyrics
- nightmare on elm street - honorable cnote & itsreal85 lyrics
- madonna - sick boy simon & lil pin lyrics