lirik lagu living legend – jvsh
i dey pray make we go
far pass the eye can see
all my troubles behind me
yeah yeah
on this journey i saw
strong men wey don fall down
but i’m still on my ten toes
i dey high off life
i’m barely sober
i got j town swag on drip
dem no gats tell you
leave pride put ear for the matter
i’m trying to tell you
i be real one
even better i be living legend
living legend
nothing come easy
you just gotta maintain
not еven these flows wеy dey bust your brain
sh*t takes time
months years
but i’m done tryna shed these tears
anytime you start e go be like say na joke
gats look front bad belle dem go choke
this na free wisdom e no dey for school
best believe when i say
i dey high off life
i’m barely sober
i got j town swag on drip
dem no gats tell you
leave pride put ear for the matter
i’m trying to tell you
i be real one
even better i be living legend
living legend
i be living legend
make i carry my music and put am for road
if you don’t know e be jvsh coming with the flow
better clear road clear road
for jayo jayo
i dey high off life
i’m barely sober
i got j town swag on drip
dem no gats tell you
leave pride put ear for the matter
i’m trying to tell you
i be real one
even better i be living legend
living legend
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu tingray 4l › lirik lagu elite! – $tingray 4l
- kumpulan lirik lagu timal › lirik lagu bresom – timal
- kumpulan lirik lagu iratus tom dzik › lirik lagu πoιος eγώ – iratus & tom dzik
- kumpulan lirik lagu yung princey › lirik lagu hearts don’t break – yung princey
- kumpulan lirik lagu voyage › lirik lagu kartel* – voyage
- kumpulan lirik lagu luwaks › lirik lagu stupid lies – luwaks
- kumpulan lirik lagu nicosnobody › lirik lagu ахинея – nicosnobody
- kumpulan lirik lagu manuanota › lirik lagu you don’t look like you – manuanota
- kumpulan lirik lagu texako › lirik lagu jon b – texako
- kumpulan lirik lagu phoenix james › lirik lagu former advances – phoenix james